Stella Dimoko Korkus.com: Wise Saying...

Advertisement

Wednesday, March 05, 2025

Wise Saying...

Person wey dey do bad no fit yab person wey dey do bad.


7 comments:

  1. More like, commot the plank wey dey your eyes first, make you fit see front before you commot the tiny one wey dey another person eyes.

    ReplyDelete
  2. Na so,birds of a feather. 🙄🙄🙄

    ReplyDelete
  3. Abi ooooo
    Them be same o


    Hello iya Boys


    ReplyDelete
  4. Na so
    Person wey dey live for glass house no dey throw stones

    ReplyDelete
  5. Na dem dey yab pass o.
    Dem go do goody goody,even preach give the other baddy,but behind closed door dem go do worse.Awon Hypocrites.

    ReplyDelete
  6. Truth but where is the lie 😛

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141