The Judge vexs come tell them say asawo no legal for Naija constitution and say asawo no get legal right to dey nack upandan without harassment from security agencies inside Naija...
Naija asawo no dey hear and some of them dey kill themsef because of ordinary urgent 2k nacking.
For some Countries like Germany Asawo nah work and dem dey pay tax to govament...
For Naija Asawo no be work
For some Countries like Germany Asawo nah work and dem dey pay tax to govament...
For Naija Asawo no be work
wahala no too much.
ReplyDeleteNawa o, this one mean say ashewo carry Nigeria govt go court? Lmao
ReplyDeleteWike own sef don dey too much o, allow Abuja people breathe na..
See wahala 🤣🤣🤣
ReplyDeleteKweke 😂😂😂
ReplyDeleteGbege for Ash.....
ReplyDelete