Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Judge Tell Asawo Wey Sue Minister Wike Say Asawo No Be Work For Abuja.

Advertisement

Thursday, March 13, 2025

Pidgin Post - Judge Tell Asawo Wey Sue Minister Wike Say Asawo No Be Work For Abuja.

The Judge for Federal High Court for Abuja take hand throwey lawsuit wey some Abuja asawo bring against Abuja Minister Nyesome Wike and some two other pipu.....
 

 The Judge vexs come tell them say asawo no legal for Naija constitution and say asawo no get legal right to dey nack upandan without harassment from security agencies inside Naija...
Naija asawo no dey hear and some of them dey kill themsef because of ordinary urgent 2k nacking.
For some Countries like Germany Asawo nah work and dem dey pay tax to govament...
For Naija Asawo no be work

No comments:

Post a Comment

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141