So the thing wey go happen now be say the people fit begin dey gbensh without condom dey increase pikin and disease or make everybody close garage until further notice.....
People for Naija no dey use c#ndom gbensh so if you like bring down the price to hundred naira.......
Wahala no come too much.
ReplyDeleteHahahaha no b small thing
ReplyDeleteWetin be this 🤣 wahala be like raincoat
ReplyDeleteStella this your dog be cracking me up 😅🤣🤣🤣🤣
ThankGod for us wey be celibate😊
ReplyDeleteThank God oo 🙄🙄
DeleteIs it not ignorance that is worrying our people? And if you bring kids you can't cater for into the equation we start to blame government and consequently creates social problems for the whole society. What a shame.
ReplyDeletePresident Trump did reverse it
ReplyDeleteWahala no dey finish like this oo
ReplyDeleteNawa o
ReplyDeleteThey should practice abstinence. E no too hard.
ReplyDeleteIt will still be cheaper than treating
ReplyDeleteSTDs or buying baby food.
The spiritual wahala no be here
DeletePOTUS Trump be Trumping anything ðŸ¤
ReplyDeleteHmmmm this one na serious wahala oooo.
ReplyDeleteWahala 🤣
ReplyDeleteHmmm, abeg make the raincoat still dey affordable for common man sha. ABC of sex is the real deal abeg
ReplyDeleteLol
ReplyDelete😂😂😂 this dog's picture is so funny.
ReplyDelete