Them Impeach oga Obasa but e still dey run mouth since say e still be speaker, and wan even cause commotion for everywhere...Today reach wey e suppose show say e get liver to match em words, e no show face for office to claim seat wey dem remove am from....Mscheeeew!!!
The guy say nothing wrong to wan be governor of Lagos state, LOL
Make e call Uncle Ambode to ask advice...
Everyone gearing up for the next Governorship seat.
ReplyDeleteI will prefer Seyi Tinubu to win.
DOZZYBEST.
You say what?
DeleteSeyi what?
DeleteSeyi gini
DeleteNah only you Seyi Tinube go Rule ooo..
DeleteYou say you no be their Family member so🤪🤪
Hello iya Boys
Seyi what? Is everything ok with you sir/ma?
DeleteNa family throne? Imagine Seyi? If una truly know im true person you wouldn't say that
DeleteThank God for life,he was also used against Ambode.🙄🙄🙄
ReplyDeleteSo, karma? Life!
DeleteIt came so fast @Lora.
DeleteHis turn has come...1/1
DeleteHe no believe say e fit happen to am. He thought he was special. That is politics for you
DeleteHe was removed because he has loose mouth and very arrogant in talking ,what makes him better than his other colleagues
ReplyDeleteThe man na agbero wey no get liver. When I hear him speak, I am not suprised.
ReplyDeleteAgbero wey no get liver
DeleteNo be Agbero ooo
Nah Agbe jareeee.
Hello iya Boys
Continue...
ReplyDeleteKarma came so fast 🤣🤣
ReplyDeleteHahahah this is funny 🤣
ReplyDelete