Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Dem Don Ban Knockout For Naija

Advertisement

Monday, December 16, 2024

Pidgin Post - Dem Don Ban Knockout For Naija

Police for Naija don ban knockout again this Christmas........E good so otherwise thief go use opportunity when dem shoot knockout take shoot gun........but make una noe say even with the banning, my fellow Naija go still buy knockout shoot....
I dey buy plenty knockout shoot before but i dey always sick cos the smoke wey i dey inhale no be small one so abeg i don ban myself from knockout.....You dey buy knockout shoot?

29 comments:

  1. It's good jare...let it be banned
    Knockout can be very dangerous if not handled properly

    ReplyDelete
  2. I guess people from this side never hear am because they wan take knockout wounjure us yesterday for Estate party, and uniformed men dey there oh.
    No kind knockout wey me no see. And I know like dah tin rahrah

    ReplyDelete
  3. Na so dem dey ban am every year but boys go dey shoot am like kilode

    ReplyDelete
  4. Story, Dem dey knock am for my side every minute 😜😜, Nigeria News 🙄

    ReplyDelete
  5. Knockout I ran from yesterday night.

    ReplyDelete
  6. They better ban it o. that was how one idiot was shooting knockout around 2am in the morning, I thought it was gun shots, i had to crawl from my bedroom to the sitting room trembling. omo the fear no be here. lol

    ReplyDelete
  7. We never hear knockout for my area

    ReplyDelete
    Replies
    1. Una own better.
      They want to wound us with it here.

      Delete
  8. I never use my money buy before and I mo dey stand near where them dey blow am.

    ReplyDelete
  9. I hate knockout I still see children use it.

    ReplyDelete
  10. The people wey dey even buy am, abeg where Dem dey see money??

    ReplyDelete
  11. This must be the 1millionth time I'm hearing of it's ban but...

    ReplyDelete
  12. If they truly want to ban it, they should ban it before Christmas season and not when people have invested in bangers. The sound of banger and that of gun, I think they are different. There is no Christmas without bangers abeg. Make them free us abeg.

    ReplyDelete
    Replies
    1. It's you I remembered two weeks ago when there was shooting of banga allover the place here, you once commented on how you love banga. Ntoor to you people.

      Delete
    2. Lmao 🤣🤣 Abi the banger Ambassador 🙌 What is Christmas without banger? ✴️✴️

      Delete
  13. May be they no ban for my side..
    As I am typing,the sound of knockout is disturbing us here..

    ReplyDelete
  14. I never liked these things even as a child.

    ReplyDelete
  15. Bangers is the fun of Christmas now. Na wah abeg make them no ban na nau.

    ReplyDelete
  16. I hate Knock out..
    This banning should be serious ooo..
    The smell alone dey turn belle..

    Hello iya Boys

    ReplyDelete
  17. Ban what? They blow everyday 🙄🙄🙄

    ReplyDelete
  18. E don tey wey dem don dey ban am.

    ReplyDelete
  19. Na today make them wait till 31st night

    ReplyDelete
  20. Ban keh? Nigerians no know that tin ohh. Them dey shoot am steady steady

    ReplyDelete
  21. The idea of fireworks isn't bad, just that the really beautiful ones that lights up the sky are expensive. Kids get injured handling bangers.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141