I dey buy plenty knockout shoot before but i dey always sick cos the smoke wey i dey inhale no be small one so abeg i don ban myself from knockout.....You dey buy knockout shoot?
Advertisement
Monday, December 16, 2024
Pidgin Post - Dem Don Ban Knockout For Naija
Police for Naija don ban knockout again this Christmas........E good so otherwise thief go use opportunity when dem shoot knockout take shoot gun........but make una noe say even with the banning, my fellow Naija go still buy knockout shoot....
I dey buy plenty knockout shoot before but i dey always sick cos the smoke wey i dey inhale no be small one so abeg i don ban myself from knockout.....You dey buy knockout shoot?
I dey buy plenty knockout shoot before but i dey always sick cos the smoke wey i dey inhale no be small one so abeg i don ban myself from knockout.....You dey buy knockout shoot?
16 comments:
Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com
Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..
If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via
Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
It's good jare...let it be banned
ReplyDeleteKnockout can be very dangerous if not handled properly
I guess people from this side never hear am because they wan take knockout wounjure us yesterday for Estate party, and uniformed men dey there oh.
ReplyDeleteNo kind knockout wey me no see. And I know like dah tin rahrah
Na so dem dey ban am every year but boys go dey shoot am like kilode
ReplyDeleteLouder 🎤 🎤
DeleteStory, Dem dey knock am for my side every minute 😜😜, Nigeria News 🙄
ReplyDeleteKnockout I ran from yesterday night.
ReplyDeleteThey better ban it o. that was how one idiot was shooting knockout around 2am in the morning, I thought it was gun shots, i had to crawl from my bedroom to the sitting room trembling. omo the fear no be here. lol
ReplyDeleteLol 😆 🤣
DeleteWe never hear knockout for my area
ReplyDeleteUna own better.
DeleteThey want to wound us with it here.
I never use my money buy before and I mo dey stand near where them dey blow am.
ReplyDeleteI hate knockout I still see children use it.
ReplyDeleteBetter
ReplyDeleteThe people wey dey even buy am, abeg where Dem dey see money??
ReplyDeleteThis must be the 1millionth time I'm hearing of it's ban but...
ReplyDeleteIf they truly want to ban it, they should ban it before Christmas season and not when people have invested in bangers. The sound of banger and that of gun, I think they are different. There is no Christmas without bangers abeg. Make them free us abeg.
ReplyDelete