As dem hammer her the question, dem bin think say she go shame but Regina don get bad mouth....Her answer off me and I don laugh tire......
Sometimes sef na old guy wey no too get power to gbensh dey good pass, cos the ones wey get the power, if you no get pwer nah wahala on arrival marriage be that....I know some babes wey if night reach dem heart go begin cut gbam gbam gbam becos of fear of heavy gbenshing.....
Regina own na perfect collab, that is if na true ooooo....
Enjoy your husband beautiful 🙄🙄🙄
ReplyDeleteDo they need to ask some questions.....SMH
ReplyDeleteNa correct answer
ReplyDeleteLol.
ReplyDeleteGina don get strong mouth for the sochio medum pipo.
As she been talk say pipo talk no dey penetrate her.
I believe her. She don master the act wella
ReplyDeleteEnjoy urself Regina
She can answer nonsense things sha
ReplyDeleteUnnecessary question. They should let her be, oh i forgot, she sef need am in order to stay relevant.
ReplyDeleteThe Nkogheli these days.😵
ReplyDeleteGood for her
ReplyDeleteThere's no question this children of anger won't ask someone... Correct answer tho
ReplyDeleteGinalicious Enjoy jaweee
ReplyDeleteHello iya Boys
She kuku fit them. Ezigbote collabo.
ReplyDeleteLol.. Good answer
ReplyDeleteEnjoy your collabo Gina.
ReplyDeleteOff course, it's collabo
ReplyDeleteEnjoy your marriage my dear. Some are dieing to be in your shoes 😏
ReplyDeleteAll na arrangee joor
ReplyDeleteGina babes enjoy ya self dey go wether True or false e concern anybody jaree 😘😘
ReplyDelete