Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - NAFDAC Don Hala Say Fake 'Raincoat' Full Market

Pages

Advertisement

Monday, November 04, 2024

Pidgin Post - NAFDAC Don Hala Say Fake 'Raincoat' Full Market

This message na for those of una wey dey use raincoat gbensh to prevent pikin and okripoto diseases wey come with gbenshing..
NAFDAC don put out press release say make una dey careful oooooooooooooh....No use confidence wey the raincoat go gbensh because you no get guarantee say something no go follow you return.....Especially for those wey dey use am to prevent another bornboy or borngeh, make una shine eyes.....
I hope una don hear?



20 comments:

  1. Who dey gbenish for this heat biko?

    ReplyDelete
  2. With all this yamayama sickness wey full ground so?
    Na wa o

    ReplyDelete
  3. E get wetin no get fake for this country?
    Na make people wey dey use am do family planning dey careful cos.....☺️

    ReplyDelete
  4. Warning to those still fornicating. Such doesn't interest me any more. Maybe na as I dey hustle to make money. Can't really say when I even do am last sef. I no sure say I go sabi do am well again after these years. I've seen and experiment it all.

    © TEEJAY

    ReplyDelete
    Replies
    1. Teejay, too much information! (TMI)

      Delete
    2. Not only those fornicating. Some married couples still use this method

      Delete
  5. Oya over to the people wey dey use am. Shine ya eyes 👁️

    ReplyDelete
  6. W don tey wey I gbensh oh. Everytime na so my blonkos go dey erect, no babe to help me release milk. Olosho don cost. The girls wey no be olosho dey date for money. So dem too na oloshos in a coded way. Abeg, ladies in the house, make una help me. I wan nack. E don tey wey I nack. This is an SOS.

    ReplyDelete
  7. That's if they really cared to use it,in the first place. 🙄🙄🙄

    ReplyDelete
  8. I am not surprised, there is fake of everything in naija....
    Those who use it as birth control should be more careful o

    ReplyDelete
  9. TASTE BLISS CAKES AND PASTRIES4 November 2024 at 13:39

    It seems poison is the only thing that doesn't have fake in Nigeria.

    ReplyDelete
  10. Dem no tok am on time na

    GoldenTulip ✍️🕊️

    ReplyDelete
  11. Nothing wey no be fake for Naija
    Make the users be careful make them no go jam agbako

    ReplyDelete
  12. Too much wahala on top gbenshing 😙

    ReplyDelete
  13. Abeg which one be okripoto diseases again? 🤣😂

    ReplyDelete
  14. Country too hard jare, nah who get money dey fit get erection now..😂😂

    ReplyDelete
  15. This is not good, what about disease transmission.

    ReplyDelete
  16. Fuel too cost self
    No more gbenshing ooo..

    Hello iya Boys

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141