This grid wey dey collapse anyhow so, no be overload dey cause am?If you no dey use light do anything, switch am off.......If the fridge dey empty, switch am off....Make una save una light, ....
Advertisement
Tuesday, November 05, 2024
Pidgin Post - Dem Say Light Don Collapse For Naija Again
Hmmmmmm NEPA don take light again for Naija!!...Well dem say nah grid collapse..
This grid wey dey collapse anyhow so, no be overload dey cause am?If you no dey use light do anything, switch am off.......If the fridge dey empty, switch am off....Make una save una light, ....
This grid wey dey collapse anyhow so, no be overload dey cause am?If you no dey use light do anything, switch am off.......If the fridge dey empty, switch am off....Make una save una light, ....
26 comments:
Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com
Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..
If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via
Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
I don't know when electricity will be stable for Nigeria.
ReplyDeletelike never because it’s now a business avenue for some people 😤
DeleteIn 2024 that's a tragic statement, especially for a country that is an oil giant.
DeleteThe grid tire person, make Dem give am glucose take. My egusi must not spoil.
ReplyDeleteThe grid sef don tire for Naija wahala. Lol
DeleteOn a serious note, this is getting too much, maybe it is carrying more than its capacity 🔌
DeleteSee morning NEPA take light ooo
ReplyDeleteMe self I done dey think am say something is not right ooooo
All My Area no light..
Hello iya Boys
Open provision store
DeleteNo wonder we no get light for my side
ReplyDeleteIf they spend good money on equipments, how and why will it collapse? I doubt it has to do with overload because a lot of places on Band X,Y,Z dont still get upto 6hours light in a day (just to be nice). They bill the citizens extra-extra yet !!!!!! 😩
ReplyDeleteAgain?! Wahala! 😖
ReplyDeleteYepa!! See me just buy pepper and fruits to keep in fridge. Naija which way. When will this power issue ever stabilize?
ReplyDeleteIt's too rampant. 🙄🙄🙄
ReplyDeleteThis national grid wey dey collapse at every eké market don tire me gaskia 🤦♀️ which kain country be dis abeg? Kai
ReplyDeleteHmmmmm
ReplyDeleteI thought as much
ReplyDeleteThe power minister would always be on my list as the first minister to sack.
ReplyDeleteIf na to dey bill people any how he sabi,if na to introduce band A to D,he sabi. But to fix this grid has been a huge problem for him,he said after the huge billing that we would see light at the end of the tunnel,he even gave a time frame for the steady light,but for where.Na so so talk talk,talk is cheap o.Me too fit go online dey yarn opata and at the end of the day na my belle una go just notice say e dey get big and bigger(Our grid dey him belle).
Anytime light topic come up,e be like trigger for me.No light since morning,everywhere and everything just dey irritate me.I no know why we no fit enjoy one single basic amenity for this our country.
No be overload dey worry our grid abeg,if we fit supply neighbouring countries light then we no get overload problem.Dem be talk say na the equipments been old say them need change them.Abeg I tire,my rant no go fix the grid.
Wahala no dey finish for my country
ReplyDeleteNo light here since 2:30pm
ReplyDeleteNo light for my area for the past 8 months now.
ReplyDeleteWe are use to already.
Within 2 months that grid has collapsed up to 6 times. The bill they will still give people will not reflect this. Nigeria we hail thee.
ReplyDeleteEveryday grid collapse na national anthem for here.Which way my dear country
ReplyDeleteWeda them swear for this Naija sef..
ReplyDeleteIt's getting too much.
ReplyDeleteLater you people will be asking people not to relocate. Stable electricity was one of my top 3 reasons for relocating.
ReplyDeleteYes. But we have light in the mornings and nights. NEPA, please pity us with this unstable economy so the small foods we manage buy do not spoil.
ReplyDelete