Nah question i ask because as you dey read this thing so, somebody don fling load of MC Oluomo comot for their NURTW office after one Judge comot am as their President, come put another person dia...
MC Oluomo been don get plenty congratulations for him movie coded lovers and movie male friends...All of dem bin don hail am well well but now nothing to hail again.
Dem don carry him oad throwey for outside......
Chei, there is God oooooooooooooooh..........
After im pickin don boast finish.na wah oh
ReplyDeleteMy Father Dines with the president
DeleteLMAO 🤣🤣🤣
ReplyDeleteKarma is Real ooo
That's why is not good to be a betrayal ooo..
Serves him right🤣🤣🤣
A whole TPain boy 😭🤣🤸🤸🤸
Cheers to this new Development 🍷🍷🍷
Hello iya Boys
E shock person o, after all the congratulations messages 😯😨 Make he find place pack all him eru go na, wahala no dey finish
ReplyDeleteI thought he was given another appointment recently? When he's son said they're the ones ruling Nigeria or something like that.
ReplyDeleteThat his son's comment angered so many people
DeleteHahahahaha, maybe e godfather go hep am wen he return back to naija.
ReplyDeleteNa dis kan one dey Dem call premium embarrassment.
Na their wahala be that.
ReplyDeleteThese people dey stress us for Gidi. Their minions are one of the reasons there's a hike in transportation fare. Ko kan wa.
Wahala dey
ReplyDeleteOoooo.
See the Jangbajantist wey dey im office sef
ReplyDeleteNo be me go follow this kain person celebrate before sef. Make dem go sort themselves
ReplyDeleteMake una cam down...All these one na drama...Dem dey do am so everyone go feel say him merit am, no be say one oga from somewhere just put am gba as NURTW president....Them go play roforofo but dem go soon agree say na him be Presido...Abeg 2nd base jare...
ReplyDeleteShey you get!!
DeleteSense plenty for this your talk
DeleteWahala! Agbero association of Nigeria, what next?
ReplyDeleteWon ti da eru Musiliyu si ita. Alaroye ni o so be......
ReplyDeleteChai chai chai🤣🤣🤣🤣🤣
ReplyDeleteOshofo dey risky to waka anyhow like this, bcoz dem go release dia frustration 4 innocent pple body. Make ona take am easy 4 day abeg,
ReplyDeleteWhen two agbero dey fight na their fans and ac go suffer am 😂😂😂
ReplyDeleteWahala jam agbero.
Oniyeye 🙄🙄🙄
ReplyDeleteThis one loud
ReplyDeleteAfter all the plenty congratulations
Chai too bad
Really, it is well oooo
ReplyDeleteNo be jagaban boy again?
ReplyDeleteHe will be giving another appointment sharp sharp.
Hey God!
ReplyDeleteThis man will not like this and will do everything within his power to restore this power.
Mc Oluomo. I been think say na Governor of Lagos state him be oh!
E don tey wey I begin hear him name.
Lol but this is not funny, after all the congratulations and eye service, God abeg o
ReplyDeleteThis is a Typical Example of Failure Goes After Pride
ReplyDeleteNa wah ooo. E go pain am ooo, after all the plenty congratulations.
ReplyDeleteYou will see how all those their actresses will automatically switch to the next agbero leader now. Those ones no get single joy.
ReplyDeleteObi for President
Wizkid FC
Proudly Tiv
Chai it is well ooo but sometimes life happens sha
ReplyDeleteI am so happy with dis news...He own with him agbero boys don too much especially in Lagos
ReplyDeleteNothing concern me
ReplyDeleteGood for him
ReplyDeleteThis one na real I love myself see him picture everywhere
ReplyDeleteWahala be like wetin again.
ReplyDelete