Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Agbero President No Get Office Again

Advertisement

Tuesday, November 19, 2024

Pidgin Post - Agbero President No Get Office Again

Arrrrrgh no be wahala dey load so? When two agbero dey fight na who go suffer am?
Nah question i ask because as you dey read this thing so, somebody don fling load of MC Oluomo comot for their NURTW office after one Judge comot am as their President, come put another person dia...
MC Oluomo been don get plenty congratulations for him movie coded lovers and movie male friends...All of dem bin don hail am well well but now nothing to hail again.
Dem don carry him oad throwey for outside......
Chei, there is God oooooooooooooooh..........



34 comments:

  1. After im pickin don boast finish.na wah oh

    ReplyDelete
  2. LMAO 🤣🤣🤣
    Karma is Real ooo
    That's why is not good to be a betrayal ooo..
    Serves him right🤣🤣🤣
    A whole TPain boy 😭🤣🤸🤸🤸
    Cheers to this new Development 🍷🍷🍷

    Hello iya Boys

    ReplyDelete
  3. E shock person o, after all the congratulations messages 😯😨 Make he find place pack all him eru go na, wahala no dey finish

    ReplyDelete
  4. I thought he was given another appointment recently? When he's son said they're the ones ruling Nigeria or something like that.

    ReplyDelete
  5. Hahahahaha, maybe e godfather go hep am wen he return back to naija.
    Na dis kan one dey Dem call premium embarrassment.

    ReplyDelete
  6. Na their wahala be that.

    These people dey stress us for Gidi. Their minions are one of the reasons there's a hike in transportation fare. Ko kan wa.

    ReplyDelete
  7. See the Jangbajantist wey dey im office sef

    ReplyDelete
  8. No be me go follow this kain person celebrate before sef. Make dem go sort themselves

    ReplyDelete
  9. Make una cam down...All these one na drama...Dem dey do am so everyone go feel say him merit am, no be say one oga from somewhere just put am gba as NURTW president....Them go play roforofo but dem go soon agree say na him be Presido...Abeg 2nd base jare...

    ReplyDelete
  10. Wahala! Agbero association of Nigeria, what next?

    ReplyDelete
  11. Won ti da eru Musiliyu si ita. Alaroye ni o so be......

    ReplyDelete
  12. Chai chai chai🤣🤣🤣🤣🤣

    ReplyDelete
  13. Oshofo dey risky to waka anyhow like this, bcoz dem go release dia frustration 4 innocent pple body. Make ona take am easy 4 day abeg,

    ReplyDelete
  14. When two agbero dey fight na their fans and ac go suffer am 😂😂😂
    Wahala jam agbero.

    ReplyDelete
  15. This one loud
    After all the plenty congratulations
    Chai too bad

    ReplyDelete
  16. TASTE BLISS CAKES AND PASTRIESNovember 19, 2024 at 2:28 PM

    No be jagaban boy again?
    He will be giving another appointment sharp sharp.

    ReplyDelete
  17. Hey God!
    This man will not like this and will do everything within his power to restore this power.
    Mc Oluomo. I been think say na Governor of Lagos state him be oh!
    E don tey wey I begin hear him name.

    ReplyDelete
  18. Lol but this is not funny, after all the congratulations and eye service, God abeg o

    ReplyDelete
  19. This is a Typical Example of Failure Goes After Pride

    ReplyDelete
  20. Na wah ooo. E go pain am ooo, after all the plenty congratulations.

    ReplyDelete
  21. You will see how all those their actresses will automatically switch to the next agbero leader now. Those ones no get single joy.


    Obi for President
    Wizkid FC
    Proudly Tiv

    ReplyDelete
  22. Chai it is well ooo but sometimes life happens sha

    ReplyDelete
  23. I am so happy with dis news...He own with him agbero boys don too much especially in Lagos

    ReplyDelete
  24. This one na real I love myself see him picture everywhere

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141