Stella Dimoko Korkus.com: Boredom Eliminating Post

Pages

Advertisement

Monday, November 11, 2024

Boredom Eliminating Post

 

45 comments:

  1. Set ke! Biko, one day at a time.

    ReplyDelete
  2. Lol I hold God for shokoto like this...

    ReplyDelete
  3. Kashamadupe πŸ˜‚πŸ˜ŠπŸ˜‚

    ReplyDelete
  4. Be like say you know for real πŸ™„ Nne na God hand I dey like this oooπŸ€”πŸ₯± if space dey for leg I go follow join sef
    But one thing I know is that person wey dey alive na I'm take first position nah😘

    ReplyDelete
  5. 🀣🀣 nah God hand e dey πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

    ReplyDelete
  6. I don't know what I will do yet. Not thinking too big. I feel like 2025 will have some surprises so I just want to be modest and not go overboard.

    ReplyDelete
  7. Haa, set kwa πŸ˜‚..Na God hand i dey

    ReplyDelete
  8. I'm set πŸ’―πŸ€ΈπŸ€ΈπŸ€Έ, I no even send any material thing this year, I just want to bask in that 'Christmassy' atmosphere, the most beautiful time of the year yoo.
    Na only Christmas tree and matchy matchy outfit remain to buy, but with or without these, I'll still be cool.

    ReplyDelete
  9. Na God hand we dey o...... Josaria

    ReplyDelete
  10. Chineke I dey your Precious Hand
    Like seriously Serious oooo
    But when there's Life there's hope
    AMEN

    Hello iya Boys

    ReplyDelete
  11. Set ke! Na God hand person dey like this

    ReplyDelete
  12. Nah God's eyes I still dey look. Make he show the face of HIS mercy for meπŸ™πŸ™πŸ™

    ReplyDelete
  13. I have not caught the Christmas spirit, I don't know what to expect, so na God I dey

    ReplyDelete
  14. God is faithful πŸ™πŸΏ

    ReplyDelete
  15. Na God hand I dey this Christmas oh

    ReplyDelete
  16. I am SET.
    2024 came with plenty Surprises, Good and Bad, Hardship but Hey i am Healthy and can eat anything i want.
    Let Christmas Do and Come.
    It already feels like Christmas...

    ReplyDelete
  17. Na God hand I dey o,but I believe everything will go well

    ReplyDelete
  18. God has been faithful. Na Him sure pass like this. πŸ™πŸΎ

    ReplyDelete
  19. Na God hand we dey oooo

    ReplyDelete
  20. Set ke,na God hand I dey look o

    ReplyDelete
  21. Na God hand oh. Accomodation stuff on my mind first.

    ReplyDelete
  22. Una wey dey God hand don many , make me hold aam tight. For leg abeg

    ReplyDelete
  23. Though I'm Muslim but I love Christmas so much, but na God hand I dey o lol

    ReplyDelete
  24. All plans shelved for now.
    The days ahead will decide but I'm focusing on syphoning enough benjamins with exotic gift packs😁

    The Kamala Harris Project isn't over yet🀫😘

    ReplyDelete
  25. Na God, Jesus and holy Spirit hand I dey

    ReplyDelete
  26. God hand I dey, once I'm alive to see that day, nothing matter again.

    ReplyDelete
  27. Nah God’s Hand and Leg I Dey

    The Most Important thing is that I’m Alive to witness it

    ReplyDelete
  28. Nah God’s Hand and Leg I Dey

    The Most Important thing is that I’m Alive to witness it

    ReplyDelete
  29. I have started composing lists of houses to eat Christmas rice from.Too bad we've moved out of our former land lady house,chai

    ReplyDelete
  30. Yeah na God's hands for me and my kids

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141