Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Monday, October 21, 2024

Soso Saying

 


20 comments:

  1. even you too get one small lagos girl way dey call you big head.

    ReplyDelete
  2. Dey call am baby boy join 🤣🤣🤣

    ReplyDelete
  3. Soso na normal thing, even you too have a sugar girl somewhere 😁 na wetin una like!

    ReplyDelete
  4. Chimo oooooooooo 🤣🤣🤣🤣🤣
    Make I put hand for head oooo🤣🤣🤣🤣 Soso is Mouthed abeg🤣

    Hello iya Boys

    ReplyDelete
  5. Lagos Mainland Girl21 October 2024 at 12:19

    No be everybody Papa dey do adultery

    ReplyDelete
  6. Hahahahaha 🤣 🤣 🤣

    Wahala!

    ReplyDelete
  7. Na so i hear one small girl telling person papa , "Baby pls shut up joor, you are speaking out of point" 🤣 🤣 🤣

    ReplyDelete
    Replies
    1. No be him go dey join body with small pikin?

      Delete
  8. Some girls dey even wear wig on those papa head to straight brush their wigs with comb

    ReplyDelete
  9. Abeg, no be all papa

    ReplyDelete
  10. ….. or small boy. Fags now abound

    ReplyDelete
  11. I had to laugh..😊 Soso, you are mouthed.

    ReplyDelete
  12. Soso this one hit hard 🤣🤣🤣
    I'm sure my papa no dey this table 🤣

    ReplyDelete
  13. Swear say one Smalliey no dey Rub your bald head.🙄

    ReplyDelete
  14. Just d way Regina dey call Ned Baby. Ba so nau. Sosososo!

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141