Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Monday, October 28, 2024

Boredom Eliminating Post

 

37 comments:

  1. Nepa don bring light
    Abeg I day hungry food don ready
    Our transformer don blow

    ReplyDelete
  2. Up nepa
    Wetin dey ?
    Kai
    Yeye dey worry you
    Na wah for you
    Dey play
    Eweleke
    Chai

    ReplyDelete
  3. Na nepa light be this 👉 abi na gen?

    ReplyDelete
  4. Wahala dey oooo
    Ekelebe don show!

    ReplyDelete
  5. How far nah
    Wetin dey sup
    Chim ooooo
    Odikwa Risky
    Wahala too much jare
    Una too like Drama
    Wetin dey to chop
    You dey wine me ni
    Dey wine yaself ooo
    Una Goodmorning
    I greet every every
    Abeg I too talk I dey come

    Hello iya Boys

    ReplyDelete
  6. You go Explain tire 🤣🤣🤣

    ReplyDelete
  7. Naija don cast.

    ReplyDelete
  8. To serve My fatherland is not by force
    Na fat I fat, I nor kii person🤣
    Great gboza !! Gboza !

    ReplyDelete
  9. Ana emenu.
    Otilo.
    Na so.
    Alhaji kena.
    Gba gbé.
    Osetigo.
    Doo Allah.
    Gaskiya.
    If you know,you know.
    I didn't experrerit.
    If you don't gerrit,forget abourrit.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141