Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Wahala Dey...

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Monday, September 16, 2024

Pidgin Post - Wahala Dey...

The people wey dey in charge of prison for Maiduguri for Borno state say 274 prisoners on pick race from prison after seriopus rain fall water come scatter everywhere
Them don catch some and dem still dey find the rest so I wan advice Ladies wey dey Nigeria around that side and even in other states to check that new toaster very well, E fit be the prisoner wey dem dey find.....
Guys check that new friend wey wan begin follow do besite...
The photo wey dem post no even clear sef

6 comments:

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141