Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Harrysong Say E No Dey Judge Guys Wey Dey Nack Demsef

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Thursday, September 05, 2024

Pidgin Post - Harrysong Say E No Dey Judge Guys Wey Dey Nack Demsef

The guy man do self interview for Instagram na em one of him werey village person wey dey follow am come ask am who e like pass for woman and man and whether e gbola big......
E answer say e no dey swing reach that side and say e no dey judge people wey dey do but e no answer whether e gbola big or not... I remember say person cuss am one time say nothing dey him sokoto if e stand....Village people eeeeh
Abeg make una no use the English name for Gbola for this post oh...







6 comments:

  1. Replies
    1. ...be like standing g***a
      🚢🚢🚢

      Delete
  2. Haha. If e stand.πŸ˜‚πŸ™ˆ

    He found trouble when he sang Le Boo...E"girls dem like to do".
    Some didn't respect SeleBobo the homeboy, they ATE Harrysong.πŸ˜‚

    He's straight though. He confirmed it.

    ReplyDelete
  3. Well, if he's not homophobic, that's fair.

    ReplyDelete
  4. 🀣🀣🀣
    Wahala for ogini


    Hello iya Boys


    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141