The two thiefs wey specialise to steal people bank card for thier thief thief work shock when Police pick them comot for ground go station on Tuesday,August 27,2024 for Abuja...
How dem dey do am be say dem go assist people wey no sabi use ATM machines and so dem go strike and swap the ATM cards and quick go withdraw money from account of the people
Dem don parade them like the thiefs wey dem be and during Interrogation, dem don quick confess say Yes, dem do am...
Dem go soon charge dem go court....
God, see how two of dem stain their parents white? Not even say na one be thief oh, na the two!!
Useless brother's they should serve there punishment very well..
ReplyDeleteSebi everyday na for the thief, one day for the owner. You have hands n legs but refuse to do something meaningful with them . Make them cut those hands off .
ReplyDeleteThat is how someone swap one old woman ATM card, he withdraw all her money come and see how mama was crying. Those guys are heartless.
ReplyDeleteSee Complete Two Men they Thief
ReplyDeleteIf work no dey can't they do Conductor work
They are both lazy and Looking for fast way to make Money
Let Them go Serve their Punishment in A hardest way..
Hello iya Boys
Thief dey their dna
ReplyDeleteWhat a big disgrace to their parents.
ReplyDeleteVery big disgrace to their family.
DeleteFine twins wey suppose make dem parents proud dey do this kain wickedness. My pipul say, everyday for the thief, one day for d owner.
ReplyDeleteWicked and greedy men.🤨🤨🤨
ReplyDeleteUseless twins
ReplyDeleteAlapa ma sise
E good for dem.na so God go dey catch Dem one by one..
ReplyDeleteLazy twins with dead conscience.
ReplyDeleteDon't blame them. It's a spiritual attack.
ReplyDeleteWhat a shame..
ReplyDelete