Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post . Na Where Man Dey Work E dey Chop...

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Tuesday, August 27, 2024

Pidgin Post . Na Where Man Dey Work E dey Chop...

if you see pop up pikshure for this we Ogbonge Blog, abeg you tap am or close from the X sign on the right or left hand side....I no go fit remove them cos na there i dey see  wetin i dey use take chop...


E be like say na pop up time we dey cos all the pages i dey visit to get daily news and all, pop up plenty well well....
Abeg una make una manage am so....Or make una go remove to dey see advert....but with every advert wey una hand touch, something go touch me...you get abi? I do  this post for pidgin make e no be like say i dey beg una to touch the advert ......
Una well done Ooooh.

14 comments:

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141