Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Kano Ahewo Say Protest Don Disturb Dia Work

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Friday, August 09, 2024

Pidgin Post - Kano Ahewo Say Protest Don Disturb Dia Work

Ahewo wey dey for Kano state dey lament say since protest start dem never see work do.......Abeg no laugh o..
Dem say dem never chop well since the protest start and some dey hala say dem never even see food chop......
Na wah1
Wetin You think about dia complain?


16 comments:

  1. No be only them e affect , na everybody dey feel am. They will be alright las las.

    ReplyDelete
  2. Abeg Stella, let me laugh. 🤣🤣🤣🤣🤣

    ReplyDelete
  3. Make dem go look for another tin to do nau. Ehn, hungry dey catch dem? How dem go get strength take do dier work? No be say Dier kind of work good sef but e worse now wey food no dey. Dem go quick catch disease o.

    Abeg, make government find better job give dem.

    I no think say dem love themselves, if to say dem really love themselves, dem no go dey do dis kind of job.

    ReplyDelete
  4. Na serious matter did protest don cause for Kano o. Even gbola no fit stand look for ahewo🤣

    ReplyDelete
  5. Make they follow go protest for a better government..

    ReplyDelete
  6. Lazy women,go get proper jobs.😔😔😔

    ReplyDelete
  7. Is good, at least their puna go rest for now.

    ReplyDelete
  8. So ahewo dey operate for Kano even with their hisbah.
    Anyways nobody gbensh reach Aboki 😂 na pretenders them be.
    Make una go find another work do o 😂 ahewo no be work.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Exactly my thoughts say so ahewo too dey kano. No be there them been ban mannequins? Yinmu...🤣🤣

      Delete
    2. Osundi, there would always be sex workers everywhere, and if u kno kano u wud kno that most of their sex workers are in sabon gari and anywhere in the north you go and u hear sabon gari, know that na area that was left for non hausas, in the case of kano, mostly na ur igbo brothers n sisters dey live there. I am not saying hausa girls no dey do ashawo work, but if u go to sabon gari, na ur sisters full am there. And talking abt having hisbah, becos the area na mostly ur ppl live there, they don’t really disturb the place, when u go now you would see that they sell alcohol freely, brothels sef dey there.

      It is not a matter of hypocrisy, you and i know that still, on a scale of whatever measure u want to use, hausa girls are still more decent than ur igbo sisters. Let’s start from social media where u n i have access to, most of the half naked girls there are ur sisters, let’s start from there first.

      In all, learn to be tolerant, not everybody practising what they believe in is a hypocrite.

      Delete
  9. Na waoooo
    Wetin dey come they wear do the Ahewo nahhh

    Anyway hungry is every where everywhere
    Make them Follow do the Protest for A Better Nigeria..


    Hello iya Boys

    ReplyDelete
  10. So ahewo sef de complain. Wahala no de finish 🤣🤣🤣

    ReplyDelete
  11. If you on day to day survival strategy where your survival depends on what you bring in hand each day, then for sure any slight disruption will turn everything upside down.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141