Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Dem Wan Use Gbenshing Kee People Wey Dey Watch Dem

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Saturday, August 17, 2024

Pidgin Post - Dem Wan Use Gbenshing Kee People Wey Dey Watch Dem


Na Ahewo big brother pack full him house this year abi wetin? Which kind useless behaviour be this?
This two people wey dem dey call Chinwe and Zion their gbenshing video for toilet just full everywhere for shosho media...


As at the time wey the boy dey do amebo yarn say he don gbensh her, na two times he say he don do am.
This people never stay in their brother house reach one month and this don dey happen... 
This people wey dey gbensh on National TV so, dem get family? Which kind open eye and GenZ behaviour go make person begin gbensh for National TV because of money?

30 comments:

  1. Na waoooo
    Looking at the both of them self
    Nah Chinwe love Zion pass

    Anyways Dem they date
    They should be gneshing Up and down
    Zion wan look like F**k boy
    I do not like Z for her...

    Hello iya Boys

    ReplyDelete
    Replies
    1. Chikalious
      You don't like Zion for her really? Meaning that you rate her above the guy?
      My dear, dem fit each other, she no better pass am.
      Abi na which responsible girl go dey knack for national TV?
      Even me as a married woman can never do it with my husbandman on top TV for any amount of money.

      Delete
    2. As Zion dey Knack her for National TV
      That was why I said I dnt like Z for her
      If them no tell you self
      You suppose know say after The show Z go Waka
      And Again Z self done talk say he dey The Relationship becos of benefits
      And Aunty wan Dem they knack come dey knack knack 🤣🤣🤣

      Abeg no be my Business jaweee ooo

      Hello iya Boys

      Delete
    3. Zion accepted her parole in Abuja, swallowed the rugged personality,he's using her to get to the top.
      Shikena!

      Delete
  2. Replies
    1. They have nothing else to offer

      Delete
  3. Chinwe talk yesterday say she dey nauseous and no see her period🤣🤣🤣😅

    ReplyDelete
  4. Na only people wey no get shame go engage in that kind of behaviour

    ReplyDelete
  5. Who get the video? I never see am o

    Miss Aboki how far? Make I come inbox come collect am?

    ReplyDelete
  6. Shebi the Chinwe say her period don late so biggie go soon get grand pikin
    Two of them na birds of same feather.

    Where's my role model ☹️☹️ Amebonawork I miss you.

    ReplyDelete
    Replies
    1. So true!
      Amebonawork...📣
      Please show up,or I should land
      at your patio?

      Delete
  7. Ndi hot pants😏, if they show everything that happens in Biggie's house eehn, everywhere will scatter. They really brought Ahewo people plenty this season.

    ReplyDelete
  8. Chinwe is a fame whore. She will continue to spin rubbish.

    ReplyDelete
  9. N Zion told Fairme dat he get O.T say he no c^m inside Chinwe oh, nao Chinwe say her 'time" delay

    ReplyDelete
  10. Yeye Behaviour. Like how can you forget your Life outside/ come and do on National TV??
    Zion that talks like a Parrot, i watched wen he was telling Sooj that Laslas Chinwe is not really his Spec Baby,Baby in the Mud.
    Chinwe's Period should better Show Face Osiso

    ReplyDelete
  11. In their mind now they are creating content, they feel the viewers like
    sexuality and giving them back to back would keep them long in the house.

    But they forget their future

    ReplyDelete
  12. Desperate ladies everywhere
    Having s***x anywhere anyhow rubbish

    ReplyDelete
  13. Chinese & lying mouth, I am nauseous and didn't see my period indeed. Ashewo dey dem blood 🤣🤣

    ReplyDelete
  14. Unacceptable behaviour.
    No shame at all

    ReplyDelete
  15. They fit each other abeg. Both of them should getat.

    ReplyDelete
  16. I hate the program, nothing to gain or learn from it . For me it is no no no.

    ReplyDelete
  17. But you same people were praising Erica in the previous post na, abi no be same National TV ashewo whatsapp group Erica, Bambam and Chinwe de?

    ReplyDelete
  18. Nigeria is a dumping ground for toxic material. The so called elite profit heavily from the material. Connect the dots.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141