This two people just marry but dem dey inside Biggie house dey pretend say dem be friends....People wey don go Biggie house before say dem dey play with faya and nah when dem comot there, dem go hear weeeeen...
Abi wetin you think?
Abi wetin you think?
Not watching..
ReplyDeleteBut you are reading the post related to what you are not watching.
DeleteOh! They're married and claimed to be 'fwends'? LOL
ReplyDeletePower of money...
Make dem Sha no lose guard because e no go funny at all.
ReplyDeleteSomeone is already crushing on the wife, I think the guys name is Tobi, and from what he told biggie, I believe he will apply more pressure in the coming weeks
ReplyDeleteMake non of Sha loose guard, because that house can be somehow
Aaaahhhh... lobatan! Wahala don wear koko shoe
DeleteCrushing on iyawo Tobi🤣🤣
DeleteAbeg ooo make kasala sha no go burst..
I like The game they are playing sha
Make the Two Of them no go Loose guard ooo..
Wish them well
And pray for longer Stay for them..
Hello iya Boys
Very lovely couple. I wish them well.
ReplyDeleteNa their gist I dey wait for. Those wey dey watch, abeg make una update us.
ReplyDeleteI just hope their union will still be intact by the time they are out of biggy's house.
How can i watch bbn outside the country? I used to watch from showmax which has been stopped in my country.
ReplyDeleteI think you can Check google and YouTube. BBN2024
Deleteitv
ReplyDeletevpn plus showmax
ReplyDelete