Hmmm, i say make i update una, I no want to do PR for them as I dey do before becos i no fit dey help you spread nonsense free of charge and you go dey pollute air ,come make money join...Who be mumu?.....
Anyway, two people rub themself well well, e be like say dem offload join sef..
Orgasm hungry youths
ReplyDeleteDem no fit hold body for three months!
LOL, pipu wey no fit hold body for one week na dem wan hold body for months, e no dey possible.
DeleteAnne K
Lol ππππππ at no free PR you go still pollute the air join hahaha this year's BBN no enter me at all. I subscribed for showmax but since after sunday's opening I haven't watched again even today's eviction Sunday I am not too keen on watching it
ReplyDeleteLas las u don spread am na only name u no mention
ReplyDeleteHmm na wah!
ReplyDeleteStella you no know say some people no fit hold body for one day?
ReplyDeleteI know person wey dey gbensh everyday. If him wife no dey available, he get different side fowls wey he dey go gbensh.
Make he ready for the side effects laterπ Stella this year children quick start the gbenshing for the second day in their brother's house. DSTV/Gotv has been off in my area for like 4 days. They said that it's a fault. I get updates from what people post online
DeleteSome people are just too loose,anyway condom is giving them false assurance ,sex is not only physical but spiritual
ReplyDeleteI always hated Big Brother concept. For reality tv, it’s shows like Amazing Race that excites me. Never watched a full episode of BB, but I am selective about what I watch and not easily led by what the masses love. That said, not everyone has sex for love or because of a relationship, for some folks sex is just for recreation and not something they are emotionally wrapped up in. All kinds of ppl are on this planet and they all have their own beliefs and ways.
ReplyDeleteNah them Sabi ooo
ReplyDeleteShebi CD dey Available
But Na waoooo
That's too much too early
But iya boys who them be nahhhπ€£π€£
Hello iya Boys
I have not started watching oo
ReplyDeleteNo time.
Nne na wa o. Gbensh someone you just met, na so the thing dey scratch you.
ReplyDeleteI believe na one of the female twins and that yeye Shaun abi na mummy and daddy ππ
End time programme πππ
ReplyDeleteJoy no go dey dis Mata if una no mention name join o.
ReplyDeleteWho and who did it eeerh, Stella why you no tell us naaa, no be why we dey here?????
ReplyDeleteThe owners of the show made it so. House wey alcohol dey flow like water, everywhere cold plus you fit naked dey wake for there nobody go ask you why, why every every no go happen there, even the people wey go there sef carry am for mind go. How can you be gbensing on world TV if you are not mad, how much be the money, social media will keep bringing up yet you no care...kontinueπ
ReplyDelete