Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Dem Don Suspend Cynthia Comot For Olympics

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Sunday, July 28, 2024

Pidgin Post - Dem Don Suspend Cynthia Comot For Olympics

The International Testing Agency, ITA, on Saturday July 26, 2024 talk say e don provisionally suspend Nigerian lightweight boxer, Cynthia Ogunsemilore becos she test positive for substance wey dem  dey call furosemide, a diuretic on WADA’s prohibited list..... 
Now dem say she no go fit compete in training, coaching, or to take part in any activity, as the Paris 2024 Olympic Games dey go on...This News no good at all for team Nigeria and e just be like hot slap wey dem land for our face!!!


12 comments:

  1. Oh no!
    Why Cynthia...
    This is not good for her career at all

    ReplyDelete
    Replies
    1. We suppose know why she use am, bcos na drug for heart failure people dem. If she use am bcos she sick, dem suppose cut am some slack.

      Delete
  2. Nawa to her, why she go use such thing na, wen dem no say e no bam wit di rules of di game. Stella, na big slap e bi na,, nothing else, na side eye dem go dey look oda team naija now..

    ReplyDelete
    Replies
    1. Abeg! Calm down! Na she be 1st? D mistake wey she make na to take am for Paris. If na last week she take am, e for no show for im piss! All these drugs Dem get how long dey fit stay for pesin body.

      Delete
  3. Cynthia, maka why nah? Na which kain thing you come do so?

    ReplyDelete
  4. Oh Cynthia why nahhh
    Haba nahhh
    Kaiiii


    Hello iya boys

    ReplyDelete
  5. Haba Cynthia why you go use the thing wen you sef no say e no good for your career. See as you take your hand pour sansan inside your garri.

    ReplyDelete
  6. She was caught 🤨🤨🤨

    ReplyDelete
  7. Probably used the substance to meet the weight criteria. I hope this resolves

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141