Please read the rant to the end...
But even if the way you want to explain am give me the way you attend to the coach was a wrong approach first of all go and apologize to the coach naso I go still advise you but you no wan hear my advise you just believe say as you carry 001 hydrogen peroxide paint your hair you can just be king.
I senior you Osimhen with 12 years. You feel say if you block me Jollof I go die. Have never benefited anything from you? I have never asked anything from you, I don’t need anything from you,when i dey promote your name for nations cup wey you be African footballer dey score only one goal,the other goal wey you score no be offside wey kill carol ojigo of blessed memory you no fit apologize for person wey get wey wey fall down die because of una match wey we watch because we no talk all those ones.
Then I correct you say you talk to coach anyhow you are a player worth €130m, since the day you talk anyhow you Osimhen your value as a football player of €130m worth pounds player e dn reduce more than twice even your club now wan drive you clubs no even dey call for you.... is that bad. Dem talk to you even if anybody no talk to you i talk to you, if you no dey respect anybody respect me... this bald head wey I get so no be just sat i go pick am for ground na age, na me and Messi be age mate you Victor Osimhen. Me and Lionel Messi the best player in history na e we be mate. So Messi... if I fit correct you i fit correct Messi, the most decorated player in Nigeria Mikel Obi I correct am e no block me when he even see me sef for club he was talking like a human being, you wey win African footballer with Napoli... Napoli wey be wayo club,fraud club.. Napoli.
No be you be even the best player for the club because we dey shout Victor Osimhen you no sabi play ball but I corrected you,you no fit take correction you talk yamayama your worth as a footballer dn drop instead of you to still see remorse on wetin you do,you dey carry your African footballer award wey dn almost expire dey go dey show people for street you fit say na that one be street love or ghetto love because you feel say you dn dey enter water plane, you like you reach 40,000 feet squeeze for your small water plane wey you rent eh you Victor Osimhen wetin I dey see as a senior man for this chair you no go see am for this water plane wey you rent dey up,you think say na guy to dey rent private jet, your mate dey buy."
No be you be even the best player for the club because we dey shout Victor Osimhen you no sabi play ball but I corrected you,you no fit take correction you talk yamayama your worth as a footballer dn drop instead of you to still see remorse on wetin you do,you dey carry your African footballer award wey dn almost expire dey go dey show people for street you fit say na that one be street love or ghetto love because you feel say you dn dey enter water plane, you like you reach 40,000 feet squeeze for your small water plane wey you rent eh you Victor Osimhen wetin I dey see as a senior man for this chair you no go see am for this water plane wey you rent dey up,you think say na guy to dey rent private jet, your mate dey buy."
Victor was wrong in talking to the coach rudely, but he also has a right to block and follow whoever he wants to. The whole hydrogen peroxide paint was totally uncalled for.
ReplyDeleteMr Jollof,e pain you ni oooo? ๐๐๐
ReplyDeleteVery well๐คฃ
DeleteVictor, pls unblock him then block him again!!!
ReplyDelete๐๐๐. His rant is really unnecessary
DeleteMummy Alex ooooo ๐๐๐๐
DeleteHaba mana๐คฃ๐คฃ๐คฃ
DeleteYou want him to faint abi ooo
Chaii the blocking pain him oooo
Kaiii I can imagine oooo
Hello iya boys
Jellof seems like a low key bitter person. He hides his anger well.
ReplyDeleteJellof seems like a low key bitter person. He hides his anger well.
ReplyDeleteAbi? He say na Messi be him mate and him fit correct am ๐
DeleteMr jollof๐been a while I heard from him though. See as u rub this guy for mud, nawa o๐
ReplyDeleteMr jollof bitter leaf
ReplyDeleteYou write this plenty word on top blocking, na wa ooooooo
Imagine the way he talks because Victor blocked him ๐ so you knew he (Victor)was not all that yet you kept hyping him. It is well oh
ReplyDeleteSounds like you are jealous or envious of him to me sha...e pain you gan o! Radarada oshi.... epistle untop blocking? Hian!
ReplyDeleteSee wahala on top ordinary blocking
ReplyDeleteNawa ooo
Who else had a migraine after reading this rant?
ReplyDeleteCouldn't even read it finish
DeleteLike ehh ๐ต
DeleteI didn't read all.
DeleteI was reading,it and headache ๐ฉ came calling,and u ✋️
What is all these if he block you move on na.
ReplyDeleteMust really have hurt his feelings.
ReplyDeleteMy people, how do I get someone who blocked me to undo it?
Abeg leave Victor alone jare, Mr. Jollof. Funny man.
ReplyDeleteThis guy is really pained, ontop his rude attitude to the coach na im you write this epistle, e be like say you don dey actually wait for opportunity to do this, God con answer your prayers, naim you kukuma pour out your bitterness towards him, no vex mr fried rice, kindly drink some honey.
ReplyDeleteE pain am!๐คฃ๐คฃ
ReplyDeleteI can see why he blocked you, you deserve it.
Cry me a river.๐๐
E pain am!๐คฃ๐คฃ
ReplyDeleteI can see why he blocked you, you deserve it.
Cry me a river.๐๐
Sorry ๐
ReplyDeleteMove on
Or do your own back
Na wa ooo. Abeg unblock am for peace to reign.
ReplyDeleteNa wah ooo
ReplyDeleteAbi you beg am something before wey he nor give you?
This ranting for blocking nor make sense at all.
Make una warn this fool make he no let me hate jollof rice oo. Which kain wizardry be dis now? Unto blocking na em u Dey rant rubbish ? Victor suppose arrest you join the blocking sef. U no Dey shame. U and Messi na mate and yet u Dey vex say ur “junior” block you.
ReplyDeletePainment(sic) no be small matter
ReplyDeleteI detest when people always play the AGE CARD….
I’m not supporting OSIHMEN for his uncultured Behavior