Stella Dimoko Korkus.com: Wise Saying

Advertisement

Tuesday, June 25, 2024

Wise Saying

 Na who chop belleful dey separate fight...

11 comments:

  1. I swear,I learnt and mastered,the art of minding my business. Plus very little things surprises me.🙄🙄🙄

    ReplyDelete
  2. Na so
    Make you no go fall yakata 🤣🤣
    I like to mind my business abeg

    ReplyDelete
  3. 😂 no be lie ooo
    Na so I dey salon dey make hair on Sunday. My neighbour start wahala with one woman wey come dey salon. I tell am once say e don do , let the matter kpaii. Na that time her voice come rise pass. I jejely mind my business if dem like make dem break themselves head e no concern Me.
    When dem tire na Dem keep quiet 🤐

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141