Ex governor Bello say make them transfer the case when them dey charge am with comot for Abuja go Kogi state where the person wey he put for power dey protect am...
Make we see how long e go hide inside that state wey e rule for 8 years but no fit boast of say e do anything to make life better for the people...Na who go pursue rat comot for hole we dey wait for so.....

If it's not APC known corruptions, shey this thief for don dey kuje prison like this.π€―
ReplyDeletelol
ReplyDeleteNa really opata,maybe he's really and actually above the law. πππ
ReplyDeleteD pidgin version of this news de very funny π€£π€£π€£π€£
DeleteNonsense and ingredients somebori.
ReplyDeleteNot judging you but the land you match on shall surely judge you. You never begin dey run.
Not too young to run was messed up by this man. His greed was too much.
ReplyDeleteAswear!
DeleteThe Girs
ReplyDeleteThe audacity
The effrontery
Is he above the law ni?
He feels he's above the Law
DeleteBut he will be caught soonest
See the foolish Audacity self
He's no even Remorseful
Nonsense
Hello iya boys