These day we read a lot of content made up for traffic Online.....
I dont know if this story is true but it is funny and does not make sense oh...
According to the Whatsapp chat:
"That inter house sports wey we get.I carry her go na we first reach the field so we dey chill, suddenly she stand up, say "it has been long I did this" na so she start to run I think say she just wan do exercise.As she gather momentum she first throw 2 back fleet come use steady land
I was watching in disbelief.
I first think say my babe na transgender man.but she no get preek so I dey confuse.
I just dey think about what I just witnessed.spiriy of ball comot for my body asap.we come lose join.
since sat I never sleep I dey get nightmares say my babe na undercover man.
I Japa o".
What a childish man
ReplyDeleteYou japa because your woman did back flip, mtcheeeeeew
It doesn't make sense truly
Childish
ReplyDeleteMan child
ReplyDeleteMtchewwwww
Double hiss
ReplyDeleteLoL 🤣
ReplyDeleteMade up
ReplyDelete😂😂😂😂guy man fear him head.
ReplyDeleteLol
ReplyDeleteNot a true story shaa.
Na wah ooo
ReplyDeleteNonsense
ReplyDeleteThis is Funny abeg,🤣🤣🤣
ReplyDeleteAs bros no Sabi do black flip inko
Wetin he go do kwanu 🤣🤣
Hello iya boys
Small boy. Hahahahha
ReplyDeleteMao Akuh
Nawa o
ReplyDeleteGuy Man see wetin pass am😂
ReplyDeleteLmao. I feel it's for content
ReplyDeleteNa wa
ReplyDeleteI for be a gymnastics if say this country na better places back flip wey I still sabi do even as I don heavy because of giving birth.
ReplyDelete