Stella Dimoko Korkus.com: Wise Saying

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Tuesday, September 26, 2023

Wise Saying

 Lean on me no mean say make you press me die

4 comments:

  1. Na so 🙄🙄🙄

    ReplyDelete
  2. Na so oo 🤣🤣🤣

    ReplyDelete
  3. Na dat kind situation I dey now and I no even know how I wan take comot body for the matter. Person wey me and dey work govt work dey collect salary,yet everytime you go dey disturb me make I help you with money. Me sef I dey manage oh. Dem pay all of us salary yesterday,today you don dey call me make I help you with some money to take pay hospital bill. Whicj kain wahala be this na.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141