Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Four Plus Four Don Turn To Double Wahala

Pages

Advertisement - Mobile In-Article

Tuesday, September 19, 2023

Pidgin Post - Four Plus Four Don Turn To Double Wahala

When them first four years as Governor and deputy governor end, dem come begin shout four plus four, four plus four and nobody fot hear word at all for Benin......
Dem drag hold hand win four plus four and people comot for road for dem but now yawa don gas and nah double wahala everywhere.


The four plus four don dey end and the deputy governor say e wan be governor but the governor no gree,

make you note say deputy fit run for governor after eight years but the governor no fit.....
Now the govenor Obaseki just dey misbehave anyhow dey make everywhere unbearable for the deputy shuabu.....
How you see this thing? when two Elephant dey fight, na who dey suffer?

10 comments:

  1. Stella I hear say the Shuaibu sef get stubborn head. E no dey respek him oga

    ReplyDelete
  2. Shaibu is just greedy! no be Auchi turn to be governor but he wan enter by force.

    One very good thing about Edolites, we have our own mind and no fuckn body can tell us who to do! na agege we go use pursue that person

    ReplyDelete
  3. I dont understands why a 'deputy governor will want to run for governorship even while doing his official duty. I think it a wrong move and greed that why i feel no pity for Emefiwele lol

    ReplyDelete
  4. Na to port go APC be all these ones. I am sure APC dey tell Shuaib to join them quick since he might be gearing up to contest..Oriegwu

    ReplyDelete
  5. My own na, Edo people, abeg make una try vote for handsome governor for once. Haba!!!

    ReplyDelete
  6. Their two head nor first correct, may the stronger werey win the fight

    ReplyDelete
  7. Wickedness abound in Edo government house.
    Obaseki didn't achieve any meaningful goal this past 4 years.

    Same fate he suffered under oshomole and Apc before he ported to PDP. Edo people voted Him out of pity yet, he lacks gratitude.

    I hate oppressors in any form. They behave like demi god.

    ReplyDelete
  8. Irene Mac-Aivy(AivyRen)19 September 2023 at 14:50

    I wonder the day a messiah will govern Edo state and turn the state into gold. May God come through for us and deliver the state from poverty and bring forth prosperity.

    ReplyDelete
  9. Iiiiii. Shuaibu don don dey wear only khaki now, o serious. No space for APC o, no come follow Oshio Baba dey drag loyalty for Afemai people hand.

    Chief Aziegbemi say make una two respek una selves, if you know the Gentleman's Agreement wen una sign make una follow up with the rules as e be wen una jump comot from APC to PDP as perpetual decampees wey una be, find anoda party jump enter.
    After South na Central then back to North.
    Shuaibu na till next 8 years o.

    Na the turn of Edo Central, abi na born troway dem be? Dem no reach to be govnor abi?

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141