Omashola begged biggie in pidgin English to loan him some money....
He dey beg Biggie money say he need am for something and say e know say biggie get money otherwise e no go dey dash people money every year...He say he know say Biggie fit do am and say make Biggie call am back later to ask am how much he need. He promise Biggie say e go pay back..
He no talk wetin he need the mponey for but i dey read other sites wey dey quote say nah for him wedding. I listen to the video and i no hear am talk wetin he wan use the money do.....
He say the reason he dey beg be say him business don dey on hold since he dey biggie house..Abeg wetin Omashola dey do? I no sabi...
If Biggie loans him the money we might not hear about it cos it might make every other housemate encouraged to beg Biggie as well....
These days no shame to beg again oh... Make nobody cuss am!
He was not playing,he said,if he was told,that he was just a guest and not playing for 120m,he will not bother coming.
ReplyDeleteAbi.. mayben on Sunday now he will be Evicted ooo...shola funny shaaa
DeleteYeah,iya boys,he is funny always saying his mind.
DeleteHope he is not trying to borrow money for his upcoming wedding cause that will be the most foooolish thing to do.
ReplyDeleteEasy going Omashola, he makes me laugh alot. Especially when Angel said, he doesn't speak good English. Guy begin explain how, him don comot 9ja 16 years ago and lives with only white people. Lol.
ReplyDeleteI'm sure he is just catching cruise but anything can happen when it comes to money π°. Biggie loan your werey guy abeg on our behalf.
Na waa, Sholzy should respect himself small na, we all need money
ReplyDeleteπππ
ReplyDeleteVery interesting
It's better to beg than to steal. A beggar is better than a thief.
ReplyDeleteI love his sense of humor. Very funny guy.
ReplyDeleteSo this means this guy no get hand work wey Dey give a steady inflow. I hope it’s not your woman feeding you oh.
ReplyDeleteWhat are you saying? He owns a bar,in South Africa and also a model.
DeleteOmashola doesn't own a bar . I stay in South Africa , Joburg , I know this . He is an ice boy at 2 of the most happening clubs in Joburg i.e. Montana and Sumo . HE DOESNT OWN IT , HE LIED WHEN HE SAID HE OWNS IT ….. Those who know him know that he is a big liar , especially to those of you in Nigeria who don't know him .
DeleteIce boy? Abeg wetin be Ice boy?
DeleteIt was really a funny session.
ReplyDeleteI see a smart guy.
Atleast 10million go come out.
He is using his few weeks in the show well.
if biggie borrow him money others will join him for the same thing.
ReplyDeleteMake nobody abuse my funny man o
ReplyDeleteOmashola, according to him, said he is a night club manager. That due to his efficiency, another club owner gave him his club to manage making it 2 clubs he's managing in SA.
ReplyDeleteHE LIES TOO MUCH THAT ONE , HE DOESNT EVEN MANAGE THE CLUBS, HE WORKS THERE AS ICE BOY FOR BIG BOYS ...... the said clubs are montana and club sumo . I stay in SA Joburg i know this very well . You can take this info to the bank .....
DeleteWhy is he lying then???Maybe he thinks nobody will find out. Lying shamelessly. He should come and be going to his 'club management'.
DeleteAnd why do you think this anonymous that has been jumping on peoples comment to reply is saying the truth ?
DeleteThe guy is funny ππππ
ReplyDeleteFunny Qmoshola..
ReplyDeleteMy warri brother
Was funny when I saw it. In this life comot shame and ask for help which no dey kill person lol
ReplyDeleteHe might really be broke for him to do this live in DS ! Only him knows what's is going on with him
ReplyDeleteOmo! See premium update na. Sholzy West Waaaaarri! Ha! E don choke. Better don land for okra soup be dat na. Make nobody match me for queue abeg. Na Big Brother business loan sure pass laikdis.π€£π€£
ReplyDeleteBaba say make Big Brother samaram loan as per say evian dey surplus. He say he go pay back o, so make Biggie carry him church mind do meeting with him conscience before he go call am to come talk how much dey him mind. Omatshola wan kee me yesterday ππ€£π€£π€£. Just check out his DS yesterday. If belle nor pain you after you laff finish ehn! That dude needs an urgent mental evaluation. Biggie don pack people wey senior him mental health full for house. Sholzy wan turn baba to Emefi.ewele for year 2023 AD.
In other news, e be like say Ceec and Ilebaye village pipu no even want make dem reach Sunday for Ilupeju. Ilebaye kissed Doyin's picture that nobody else wanted to kiss. She must have kissed it multiple times but Ceec cleaned it off and said she should leave space for other "kissers". Ilebaye say wetin dey give Ceec liver, kidney and oesophagus to carry mind go dey clean her kiss commot for the picture. Na im Ceec ask her why she no show the fake love for 8 weeks when Doyin dey house. She come say Baye no be true friend.
Trust the Kogi warrior na. She sharperly order one pack of lipstick from Al.iexpress and re-kissed the photo one gazillion times. Ceec say she go clean am again o; e be like she still dey find rag sha. Abeg make una bring the Armageddon highlight when e happen o. If you be Baye fan, just put rosary for water begin pray now o. Phoenix! Osundi! Una girl ogbanje don reactivate o. If you be Ceec fan too, warn am say Biggie dey share strike like palliative for goading and provocation now o. I don tok my own.
How Adekunle almost inserted himself into the⁶ Baye-Ceec turbulence still dey shock federal governmentπ. He say Baye no go stand for Ceec front but stand for him own front dey para. Oga Ade, shebi you for just move away make thunder go where Ilebaye send am jeje. Ilebaye wey dey run from strike, make she stand for Cynthia Nwadiora front dey vituperate so dat devu go whisper say make she commot her wig again? Hian! Bobo Deks, we see you o. Wehdon sirπ.
Thank God for Venita and Cross wey Angel Michael use for that place. Baye for cry tears wey go produce 20 million votes immediately. Person wey dey find highlight like fried chicken. Anybody wey enter her trap between now and Thursday evening go regret am. Let your faves be guided in prayer o. Una doh.
Your updates is giving ππ
DeleteYour updates nah bomb.
DeleteHave you considered being an OAP? Even as side hustle? It's your natural talent
I'm watching the show through her comments.
Deleteπππ
ReplyDelete