Stella Dimoko Korkus.com: Wise Saying...

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Saturday, August 12, 2023

Wise Saying...

   Na happiness dey make blokos stand.


11 comments:

  1. Chai Stella, you no go kee me🤣🤣🤣🤣🤣🤣

    ReplyDelete
  2. Africans and black people in general left the group chat. When dem dey happy, dem go nack. When dem vex for their wife for house, dem go find sidechick to nack. If dem drink, dem go nack. If dem sober, dem go nack. When dem quarrel finish and reconcile, dem go nack and born to show "haters" say dem don settle. Ndi nackademus.

    Then dem go born 9 children in 6 years and be vexing for their rich relatives wey born only 2 wey no epp dem train pikin. You go dey hear "How Donatus go tok say him and him family go vacation na im make he no see my children school fees and house rent give me this year. He is very wicked!" Make Donatus change him family lifestyle because you no gree do family planning abi? Werey😏

    ReplyDelete
  3. I just pictured a happy blokos.

    ReplyDelete
  4. Warris this? 🤣😂🤣😂

    ReplyDelete
  5. Na happiness butelu otu nkinyi.🙃😋

    ReplyDelete
  6. Na jobless man blokos dey stand pass o😄😄

    ReplyDelete
  7. Badt Badt Stellz...what a raw something.

    ReplyDelete
  8. Stella you is bad in the other room matter. Anony 13:11 so true. Na nacking dey give African poor man Joy and the result is battalion.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141