Crooner Tuface wife Annie sabi love vibes eh!...Shuo!
We just get up to her page for Instagram come see say she dey halla about how she love am.....She no too talk sha but nah codes she use send the message...Make i try talk how i fit talk am....
She he be guy and she go love am till she die..She say the pist nah apreciation post..
She say dem be a couple wey go last forever
She call am her king-
She say na only am dey since since and nah only am go dey forever for her life.
She say na her soul mate..
she say dem made for demsef
She say he be her world
Wetin be #Yfa and #MTz?
Stella mtz= mate to za others
ReplyDeleteBecos he celebrated Pero on her birthday Annie don pop out..insecure wife Annie...fake
ReplyDeleteHmmmm...
ReplyDeleteLaugh small, cry well well inside Mercedes Benz, she like am that. Na papa God be her power
ReplyDeleteExactly. To each his/her own. Live and let live.
DeleteNICE ONE
ReplyDeleteMao Akuh
Hers to celebrate
ReplyDelete🤔🤔🤔
ReplyDeleteWhy this Annie can’t rest and enjoy her husband in peace and quiet, I do not know. Are people not ashamed to post excessive lovey dovey messages like this on social media when they know they will come back in one month to complain about the same spouse?
ReplyDeleteCan never be me!
Nice 😍
ReplyDeleteGood for her.
ReplyDeleteAbeg wetin do their shoes?
ReplyDeleteNa only her shoes? You no see her husband own? The shoes kpai their outfits
Delete