We hear say the kiss no be real and dem just do am for popularity and e shock dem as e no work, come even back fire for on top kidd head.....
Wetin you think about this wahala kiss wey person no kuku see with eye so?If dem kiss, dem go lie, if dem no kiss dem go lie....Which one?
Kiss wey Kayode no gree show us? Na just rumors upandan even the Mercy gan no gree talk if na kiss or na french kiss..him and his oyibo girlfriend go settle when him go back UK
ReplyDeleteMercy nor gree but the mugu Kidd gree na. Later when Mercy was gisting with Angel and co, she na admitted it somehow that she'll look for someone else to kiss. Think say oyibo women na naija women when dey embrace cheating?
DeleteMercy actually said to Angel and Frodd during dinner after the show that Ebuka thinks that cos he mentioned she kissed Kidd he thinks she won’t kiss again?
DeleteSay, kiss wey everybody Dey kiss, e reach her turn dem Dey loud am.
So yeah, they kissed.
Though i know how it feels for a guy i love to cheat with a babe who has physical endpwments that i no get, i sha stilldont think this is true.
DeleteThey said its a 14year relationship, hence she was there when he did what he did with Erica in laycons season. Maybe its not about a kiss with no evidence, maybe she too is shocked at how Baye was treated. Oyibos are somehow moral and hate bullying. Mind you, no be everybody dey watch activities bumper to bumper to know the linear details
Hence kiddi go explain tire.
Sdk does blogger have issues? It's difficult to post o.
Something that kiddwaya admitted when e-buka asked him. He was even like “ ah ebuka u want to cause wahala between me and my madam. Yes I have to admit the kiss happened “ any woman taking Kidd seriously inside or outside the house pele o
DeleteThe girl never liked him. Just looking for excuse to quit the relationship. In my opinion
ReplyDeleteNever liked him? She's not your typical Nigerian girl that can die ontop cheating because they want to be with a man or wants to bear Mrs...
DeleteAyea, sorry.
ReplyDeleteI honestly didn't see Kidd's eviction coming so soon but rumour has it that his parents asked the organisers to send him home immediately because dem dey fear Seyi and Ike after that matter wey make Seyi go warn Kidd to back off. Na so our resident ajeborra wey I dey enjoy for the show take go house o. E pain me gan. If not, no way any Jury and especially 3 of dem go take evict Kidd leave Tbaj when new girls dey enter dat same day. E no jig abeg.
ReplyDeleteMake the oyinbo go if she wan go abeg. Girls yapa wey go queue up to replace her. He said he told her before going on the show and I assume she'd know what to expect on that kind of reality show.
Kidd wey go get 4 sidechicks, 2 main chick's and 13 girlfriends after marriage, na im this one dey whyne because of "ordinary" 3 seconds kiss? Better run now. Baba na certified player o and like his daddy, he ain't gonna change for no girl🤣🤣. If organisers cancel Jury, na Ogun go kvzxhdt dem😡. They should finish what they started o.
Any Jury wey evict Ike Onyema, na Amadioha go zzzxgkz dem too. Ike's gameplay, IG page, handler, fans and ACs, comments and everything just dey give me premium joy😁😂. The same kinda joy wey Zlatan Ibrahimovich page dey give me. Crazy fans dey this world abeg. No be every strategy go be shipping or divide-and-conquer. My entertainment matters and Ike is the show for now🥱. Ike, I stan, restan, Pakistan, Uzbekistan and Kazakhstan🙌. CONTENT!
Yesooo Ike to the final I don’t mind him winning too
DeleteI love Ike n Adekunle also!!!
DeleteAny time Kidd got evicted they will rumuor that his parents requested for his exit as if no be im carry in two legs waka enter Biggie's house
DeleteIf I hear, parents asked they evict him yen,, yen, yen... some people's reasoning sha
Deletehmmmmnnn. Kid nor vex jaree
ReplyDeleteNa wah. God biko carry me go where rumoured kiss can make a man collect breakfast. I am tired of this my country where a man will be sleeping with his wife and underaged younger sister inside same house and the woman no fit talk. The woman mama is on one side supporting the abomination. Mba nu
ReplyDeleteHahahaa I remember a recent post on this blog where the guys were praising oyibo women up and down and I said to them, 'marry and see'. Una never start, your eye go clear. Oyinbo love dey sweet oh, very romantic something, but e no dey get root, e dey fade like tired butterfly. Any rubbish and fiam, they are gone. Just rumor oh, no evidence and she is gone, like boy bye. And there's nothing you can do, nada. She no send you and your papa and your big brother and your hustle for 120M. Same luff she gave you, she go carry am give the next Bill and Jack and Romeo. Don't you remember the fierce luff from Ryan - dj Cuppy boo? 30 days and boom, engagement, where is he today? In the arms of another...
ReplyDeleteAll women should be like that. Nigerian women, get some dignity. If something is not working why pretend? Most of u naija people in nonsense marriages cheating on each other, unhappy getting beat on and stds but pretending n smiling zz! Is that one marriage??? And don’t even use Cuppy as an excuse, we all saw that oyinbo man was useless and below her level from the start. So why Include her as example. ? So many instances of naija women happily marrying oyinbo but u won’t see those ones. Mschew. Those are some of the longest lasting couples with no divorce if u dunno. Cus correct white man with responsibility cannot abandon his family l. They love deep. Their white women are more fickle on the other hand so they fit right in with Nigerian men. Una deserve each other
Delete