Wait oh...Una been think say dem two dey quarell? Nah una dia fans fan the fire of quarell eeeeeh...Them just allow una do am becos the noise epp dia movies wey dem release......
Sometimes eh, these celebs wise pass una and dem dey enjoy am when una dey drag each other say dem dey fight........ Thats why sometimes wey i hear say dem dey fight i no dey follow write becos man pikin know wetin dem dey do!

Sometimes na Una bloggers dey start fight/quarell just to gain traffic.
ReplyDeleteThere’s no way there is/was no beef between them.
ReplyDeleteThis comment has been removed by the author.
DeleteI saw them replying each other on femi adebayo's post recently. Na fanatics fans get time.
ReplyDeleteTo think some of their junior colleagues are also doing the fighting for them e.g wumi toriola,nkechi blessing😂😂🤣🤣
Them go dey alright
I’m sure Wumi will be shocked to see Toyin wish Funke on her story and Funke reposted..
DeleteTwo great women doing excellently well for the themselves..
BV Yosola
really!!!
ReplyDeletethere are really playing a fast one on netizens
They settled nicely ooo
ReplyDeleteI believe toyin reached out to make peace
ReplyDelete