During a conversation with the other housemates, Cross referred to Illebaye as a 'Mouse', adding that he can dump her in a heartbeat. He also stated that he regrets kissing her, as he only did it because he was drunk.
Cross further revealed that he has eyes for Kim Oprah but he thinks Kim Oprah prefers Pere .
Their pool party was crazy...
ReplyDeleteHmm theses girls don't have shame that's just negodu Cross...well what you get being cheap.
ReplyDeleteCross is another Neo in that house when it comes to giving mixed signals. Na you go carry Papa Baye pikin enter tuailet dey kiss her spirit and soul commot for her body, na same you go dey form ship with Kim, na still you go dey lap Doyin dey allow her dey suck your nipples. Bros, stay one place na make Ilebaye fans know where dem go direct the thunder.
ReplyDeleteKim likes Cross not Pere. During their wager task prep after the pool party, Pere wanted to enter Kim but dat one clear am straight. The way she looks at Cross, hmmm...she likes him and it seems she already liked him even before she entered the house.
Na wetin Venita and Seyi dey tell am for kitchen be dat say make he stay one place with dat him orange hair. The God of entertained viewers will not allow him stay one place because Kim and Baye get FFK short temper and we will get premium content from their fight scene. We nor send anybody to epp us advise Cross biko. Thunder wants to whisper something in his ears first.
Na wa o. Na so Neo begin clear Adekunle for kitchen yesterday unto Venita bride price matter o. He dey tell am: "You never pay o. You never pay o" when dat one dey tap body current for kitchen. Na im bobo Deks ask am "You, you don pay?" referring to Tolani wey dey beside am for kitchen. Small play wey baba take dey collect body heat till day break na im Neo wan carry am go see Olu of Warri to pay tax. Neo no be so o😏. Be kamindan 🤣🤣.
Abeg make Cross no come be the person wey go give my baby Baye the final strike. Make him leave am. Haha Adekunle Akpofure and Neo dey catch cruise. The games and play dem dey do.
Delete🤣🤣🤣 cross is for everybody and for nobody 🤣🤣🤣
DeleteThank you for the update😘💞
Thank you @amebonawork💕🤗
DeleteThe kiss yesterday was cringe.
ReplyDeleteKim likes Cross not Pere. Even CeeC confirmed it yesterday.
Alex is now jealous as Pere don shift am go one side 🤣
Kim is easily forgettable. Sometimes I forget she’s still in that house 😴
The pool party was 🔥 yesterday.
Soma and Angel gave us a show yesterday.
Doyin wanted to quench while they were kissing.
You see enjoyment, Leave am for Angel. She knows how to have a good time.
Mercy o🤣 she was looking for who to handle her boobs yesterday 😄
She still drank yesterday after she said she’s done with alcohol.
Konji you do this one!
Cross na Neo type, he leads Ilebaye on, and later still complaints he doesn’t want any thing with her. Anyway Kim is here, let them play their cards and see who will get her.
ReplyDelete