Na happiness dey make body stand to nack...
Advertisement
Sunday, July 02, 2023
9 comments:
Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com
Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..
If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via
Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
Really?
ReplyDeleteNa my husband anthem be dis
ReplyDeleteSometimes he go say na money dey make him thing stand to nack.
Bv Praise ijebu ponmo, snails and dried fish
This my blog id wey disappear is doing me bad.
Whossai! Stellz, commot some African men from this one osiso. Hian! Na n*cking African man dey use calm anger, depression, disappointment, anything. Even if some of dem lose pikin wey their wife still dey cry, dem go go n*ck plenty professional olosh* for comfort. If dem lose their maale since wey dem small, na n*cking dem go use dey keep her memory alive. This applies only to ndi ocha. African man no need happiness for body to stand. Ordinary doughnut wey get hole dey motivate some of dem in extremely sad situations sef. I no dey kuku argue on SundaysπΆ♀️πΆ♀️.
ReplyDeleteIt's talking generally both men and women
DeleteIt applies to me though
AHH! ππ
DeleteWhat's going on here on a Sunday afternoon *sign of the cross*
But Amy, Naija babes dey back under depression, heartbreak, pain and poverty too nah lol..
Dem break their heart, dem go rush go cry ontop another preek
Them go loss a loved one, dem go us preek comfort themselves, after the nacking them go come begin blame the guy say him take advantage of their vulnerability ππ, and na then first grab the guy dey kiss am passionately, the guy come say make him help.. na so dem go dey cry and moan during the sex... Ahewo wereyππ
When den dey broke self, na that time dem go chat Femi up:
Babe: Femi you just forgot me since..
Femi: no I have been so busy and you don't want to come and see me
Babe: I'm very broke, I don't have tfare, I would have come..
Femi: I'll send you 10k for tfare..
Babe: you'll buy shawarma and red wine for me ohπ
Femi: no p..
Babe: Femi don't try to do anything stupid when I come oh.. she don indirectly put the thoughts for him mind Lol.. to avoid problems, I advise guys not to have anything with girls that can't be straight.. e for better make you no talk anything if you no fit tell me straight say you dey horny, no come dey tell me say make I no try anything funny so that when things come sup finish, you go come dey blame me say you been talk am before you come but I no respect your wish.. no come give me wahala biko Lol..
Happy Sunday Amy❣️
π€£ππ Nackademus
Deleteπ€£π Nackadamus
DeleteHoly day π³
ReplyDeleteStella na true you talk o. I be woman, if money enter my account laidis na so I go dey spread leg for my hubby anyhow,him too go dey nack dey go but if i broke no just near me cos I fit bite ur gbola comot from ur body.
ReplyDelete