Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Asisat Score Goals Pull Clothe And Her Baba Come Vexs

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Saturday, July 29, 2023

Pidgin Post - Asisat Score Goals Pull Clothe And Her Baba Come Vexs

Asisat Oshoala na footballer wey person no fit use play and she dey prove am every time!
After she score goals for Naija finish for the women world cup wey dem dey play so, she come post for Instagram say her Baba dey vexs for her as she use pull clothe to celebrate the goals wey she score....
Naija people including celebrities don dey comment dey beg Baba Asisat make e no vexs, pe she no mean am like that......

Make una join beg her Baba Oooooh..


22 comments:

  1. Daddy no vex oo
    Your daughter is priceless ❤

    ReplyDelete
    Replies
    1. As in!! Success sweet like that πŸ™ŒπŸΏ

      Sluttychic.

      Delete
    2. The way ladies love this lady and skit maker ifeoma ezeanis male character will make you know many women yearn for a woman's tender heart in a man's body!

      Men.... ink don finish #bye

      Delete
  2. Babe doing so well even at club level. If say she be man, she for dey compete with Mbappe and the likes..

    Kudos to her..

    ReplyDelete
  3. Make pale no vex, na the over happiness make im dota pull her jersey. Asisat na beta pikin wey dey make naija and her club hapi with her performance.

    ReplyDelete
  4. Abeg make Pale cool im temper joor😊. Assist de make her country pipu proud. Weldone girl.

    ReplyDelete
  5. Babe say the joy of dat moment dey priceless and I follow am agree

    Papa no ves 😁

    ReplyDelete
  6. I no understand. No be bra top dey her chest so after she pull her shirt commot? If na him son win pull shirt come reveal naked chest he go vex ne?mtshew
    Varey B

    ReplyDelete
    Replies
    1. The simple hard truth is that there are different standards for (and expectations from) men and women in every aspects of life.

      Even football rules do not permit pulling off jerseys.

      Delete
    2. I follow you hiss mtchwwww!

      Delete
  7. Daddy. E ma binu Sir πŸ˜πŸ™πŸ»

    Ron

    ReplyDelete
  8. Don't allow it to happen next time, you hear. E-hugs dear.

    ReplyDelete
  9. Make her papa no vex, we are saying sorry on her behalf...

    ReplyDelete
  10. Daddy pls don't be angry.

    ReplyDelete
  11. I tot footballers are usually given red card when they score and remove their shirts like this.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Yellow not red, I'm sure she got one

      Delete
    2. She got the yellow card.

      Delete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141