Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Nah Siddon Look I dey Now

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Thursday, June 15, 2023

Pidgin Post - Nah Siddon Look I dey Now

 As things be now for Naija nah to siddon look and see wetin dey happen...Abi how you see am?Wetin you dey siddon look? Me nah Dollars i dey siddon look I get Interest inside dia....




14 comments:

  1. Lol 😂 the carved image really show say na siddon look
    Na baba God face me dey look like dis,na him sure pass

    ReplyDelete
  2. Me na all angles I dey look.
    Goodafternoon

    ReplyDelete
  3. Me sef follow you dey Siddon look the dollar as dem say na open market dem wan operate ooh.We dey look👀👁️🥨💅

    ReplyDelete
  4. If I had left the shores of this country when I had the opportunity, I think I wouldn't be so angry with myself the way I am at the moment. I would have gotten a better life for myself earlier enough knowing how vibrant and industrious I am and have been all these years.

    It's one mistake of a life time I wouldn't even let anyone related to me to make in life.

    It's a sad reality that the Mafians in the Nigerian system will always sabotage genuine effort to redeem the country.

    ReplyDelete
  5. Stella where that your stool that year wey get preeq?

    ReplyDelete
  6. Na God eyes I dey look abeg. Make things just good abeg.

    ReplyDelete
  7. As I dey so, na Baba God I siddon de look. Naija wahala too tie wrapper.

    ReplyDelete
  8. Stella don go bring this her chair from the attic where she keep am.

    Eezi

    ReplyDelete
  9. This carved image says it all. Nice art, regardless if it is meant for sitting.

    ReplyDelete
  10. Na baba God eyes me dey look as everything wey dey go on for this country pesin no understand how e wan play out again.

    ReplyDelete
  11. The perfect chair to Siddon look😂
    na Baba Leg me wan hang on. People wey dey hand don too much

    ReplyDelete
  12. Stella na God I dey Siddon look because the country is confusing.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141