This post nah for Married women but if you be woman and you single, you fit enter here come read wetin dem dey advice married women to do to una......Nah wah!
The funny man wey dey for Instagram wey dem dey call Mr Jollof drop one video for Instagram wey he talk plenty things dey advice women when get husband..make you read and see whether he make sense...
He say
"How many times I go warn una wey don marry for house, say no dey carry single girl dey come your matrimonial home? How many times I dey warn una? E don happen again. But many of una dey say wetin I get to talk. The genesis of all this kind of thing na when two female friends too do friendship, before you see, them go begin suck each other.
No ask me wetin dem dey suck. And sometimes, some dey graduate from sucking each other to doing thr#esome with their husbands. And sometimes, some men become greedy, they feel that their wives have become old cargo, and the single one get more juice, e get water. Na him go make the single one begin dey beef."
God forbid shameless friends
ReplyDeleteBut those type of men sef...tufiakwa, dog everywhere
Did you read how the man gets involved in the narrated acts.
DeleteSome women like placing the man above women in capacity, thought and self control. When some men assume that superiority status, we shout gender discrimination and abuse of patriarchy.
*Coughs*
ReplyDelete๐ด๐ด๐ด๐ด๐ด
Nimsdefabulous and Melinda catching strays
ReplyDeleteIs a waooooh na wa ๐คจ
ReplyDeletePlease is Mr Jollof onyibo man?
ReplyDelete๐๐ค๐คซ
ReplyDeleteMedlin boss,bestie and medlin husband it's a wawu sth
ReplyDelete