Dem say since the owner buy am come, the area never know peace....
Owner of the chicon beg the Judge say na for Easter dem wan Lem the chicken say make dem give am time to slaughter the troublesome fawul chop....
Owner of the chicon beg the Judge say na for Easter dem wan Lem the chicken say make dem give am time to slaughter the troublesome fawul chop....
Judge warm am say yawa go happen if e nor kee the chiken....
Fowl wey sabi wawulence go finally end for stomach.🤣
ReplyDeleteHahahah wawulence OMG, una no go kill person for this blog, Oh Stella your people three much ooo Them for bring am come court as evidence, make him make the noise or record am, make everybody here, as e bi so, them judge am in absentia and e no good. Dem for bring am, arrest am and detain am for Police people stomach.
DeleteHuh? Is this real life news abi na cruise?
ReplyDeleteIt's real life
ReplyDeleteOh Naija my country.
ReplyDelete