Hmmmm naija pipu dem una try oooooo........
Some of una ceebs for Naija don wait tire dem no see advert so dem don join Presidential team wey go give dem traffic bring more follows.... Why una no support from beginning? Those of una wey don dey support since make una no mind dem ooooooooh.. I hope say una sabi dem? kwakwakwakwakwa!
Sense go kee some people for obodo Naija!
Make una no forget to vote tomorrow...
No be small thing
ReplyDeleteIt's the guts of some partisan Nigerians always spewing trash for me
One insulted Toyin on Twitter for supporting Tinubu and others called her tribalistic on IG
So those supporting Peteru are not tribalistic but highly detribalized?
I am all for neutrality and do believe that people should be allowed with their choices
Dey play,just dey play
Tonto dike sitting on this table.
ReplyDelete😉😉😉
ReplyDeleteI must vote tomorrow
ReplyDeleteWayo people
ReplyDelete