E be like say EFCC don leave their work for oyibo people to do? I nor understand? After dem arrest Evans finish since last year wey e come dey look like say na another thing apart from the thing wey dem accuse am of, we don hear say dem don arrest another big wig from Naija for London again!
Wetin happen? Wetin e do? dem say dem wan charge am to court? meaning say dem dey watch am since and e don commit crime.... God abeg!
Ahh no be dokpesi be dis?
ReplyDeleteLike play like play, As SARS is to G's and guys, (innocent or guilty), so is UK to Big Naija Men (innocent or guilty)
DeleteE come be like say wetin IJGB dey yarn say; Sapa don touch UK small. E be like e true o.
The Deep
E be like say SAPA dey touch UK small small
DeleteBut what if he really raped somebody???
DeleteHe has been released
ReplyDeleteNa wa. It's not a good time for PDP
ReplyDeleteRaymond!
ReplyDeleteWhy does he or sit always get into trouble every every election period??
ReplyDeleteHe's been released. I hope his hands are clean before they will arrest him again
ReplyDeleteThey say na rape allegations ooo, maybe na set up,cos how this kind big man go rape???
ReplyDeleteNa big man dey rape pass. U say no and they feel entitled thinking that as big man nobody go complain.
Delete