Stella Dimoko Korkus.com: Wise Saying

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Tuesday, November 15, 2022

Wise Saying

 Person wey family dey depend on, No dey follow who dey depend on family...




6 comments:

  1. My sister see me o, no be lie you talk

    ReplyDelete
  2. Person wey family dey cater for no fit sabi pass person family dey depend on. The latter na blessing and him hand go always dey up even for famine.

    ReplyDelete
  3. Meaning, whu dem dey look, no dey look person 🤣

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141