Abeg wetin dey happen to Nigeria football team?
Common to qualify for World cup wey go start on Sunday so, dem no fit, oya go play Portugal na, dem go Lisbon go carry 4 goals and no even score one....
Wetin dey happen?dem no wan play well make dem no wound abi dem no sabi play again? God abeg!
Nah question i ask oh....
Big shame
ReplyDeleteNigerians are good at disappointment
ReplyDeleteThe Portuguese ran us riot ππππ even the penalty they gave them, keeper save am π€£π€£π€£
ReplyDeleteDem collect beta wotowoto π
ReplyDeleteI will write my experience on IHN. I never still recover from the disgrace
ReplyDeleteAnytime I watch our national team place and they lose, I end up not sleeping. So I didnt bother to watch before tension kill me.
ReplyDeleteI remember one song that year: in Ras Kimono's aroma sileee voice: We play with Russia, we Rush them out, we play with USA, we give them 2:1, we play with Portugal, Portugal give us 4:0, Nigeria silent, silent...everybody wan cry ...wan cry
ReplyDeleteIs that what the song say? Thought it was Araba styley... Is awana romba.... Chai
DeleteVery pathetic π π
ReplyDeleteI nearly beat my boy for forcing me to on the generator that Nigeria was playing. Even when I told him repeatedly that they will defeat Nigeria and I want to sleep well. The disgrace was so annoying
ReplyDeleteThat nkem owoh face
ReplyDelete