Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Choose Your Fight Well...

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Tuesday, November 15, 2022

Pidgin Post - Choose Your Fight Well...

 See PDP and APC Presidential candidates as dem hold hand dey laugh when dem jam for Abuja recently so..... look dem face well, this nah the second time dem dey meet since all this campaign and fight fight and exchange of yabis for internet start but see as dem dey laugh and yet some of una no dey talk to each other again because of dem two....Una dey see?

Choose your fight well.....



9 comments:

  1. Na who no sabi politicians go de kill imself on top their mata.

    ReplyDelete
  2. Na the followers dey fight yeye fight

    ReplyDelete
  3. Na who no sabi dem deh quarell friends and family

    ReplyDelete
  4. πŸ™„πŸ™„πŸ™„

    ReplyDelete
  5. Like I have said time and time on this,. Appearance is deceptive.. all those smiles fit no pass their neck..
    Even for school that year, 'men' fit dey dey bar dey drink, smile and party together when at the same time mapping HIT on eachother..

    Just don't be catch in their mix.. leave them to play their dangerous games alone, dem no dey share you inside their billions ✌️

    ReplyDelete
  6. I will carry on my head oo. My generations future is at stake

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141