Dem jam for airport recently and as dem see demself nah smile dem begin smile share joke join...
Wey those people wey dey fight demselves because dem see these men dey exchange hard words for Internet...... Una go fit smile like this if una see unasef?
Na so
ReplyDeleteYes oooo,Nigerians are a joke to them,smh.
ReplyDeleteAnd before obi people come and say he's different, if he's there he will be smiling and hugging them too, Las Las na una wey be their supporters dey mumu una sef.
ReplyDeleteObi that can't even lace thier shoes politically in the next 20 years. Forget the social media noise. Pitobi is a clown and just faffing around. He knows that
DeleteSays the real Clown!
DeleteThey should come and pay for campaign advert make we sef dey laugh and joke.๐
ReplyDeleteToor๐ถ♀️๐ถ♀️๐ถ♀️๐ถ♀️๐ถ♀️๐ถ♀️๐ถ♀️
ReplyDeleteSee them. Na theirself dem de whine. E go shock them next year.
ReplyDeleteLol..
ReplyDeleteBig stellz no be by smile oh..
'Men' dey meet themselves dey hug and even drink together at the same time mapping 'HIT' on eachother..
The game is the game
This wan na fake smile o.E beta to fight pesin for face than pretend,only to stab dem behind,that's hypocrisy.
ReplyDeleteThis one na public show, God help Nigeria
DeleteU dey mind them.they just dey use us do 'pinini panana'.
ReplyDeleteThey will not hear
ReplyDeleteThe only two presidential candidates in Nigeria. Any other one is a joker!
ReplyDelete๐ถ♂️๐ถ♂️๐ถ♂️
๐
DeleteMma ekwu na mbo di be onye ubiam.
DeleteNke nwelu isi agholo nko, nke gholu nko, enwelo isi.
Please ask your Igbo neighbor to interpret..
I don't appreciate such type of fake smile.. Anyways, they are birds of the same feathers.. Our mumu Don do..
ReplyDeleteStella, you don't post the gbagans and tribal statements which Atiku and BAT has been uttering this past days.
All fake...All fake *In Wike's voice*
ReplyDeleteTwo criminals laughing. Omo Naija as a country don suffer. Youths vote wisely.
ReplyDeleteHahahahaha this smile no pure at all.
Delete