The German Press yarn say so far Two hundred and fifty thousand men don Japa from Russia because dem no wan fight war with Putin against Ukraine.
As e be say Russia no come get soldiers to fight again, putin come order say make civilians join the war, any man wey refuse nah 10 years jail term immediately....God abeg!
Chai! Wetin make man run leave im family no be small thing oo 🤣🤣🤣🤣🤣
ReplyDeleteStella you say? Run enter Naija ke?🤣🤣🤣🤣
ReplyDeleteMake Dem carry plenty money come naija. We go welcome them
ReplyDeleteMake dem no near here o
ReplyDeleteRun enter naija ke🙄🙄
ReplyDeleteNa their babes we want, wetin we won carry their men do😏😏
Russian babes wey Sabi wella, na them dey cost pass for online hook up that year from what 'my friend' told me😉
Dante and his friends. Hahahahaha
DeleteLook Mr Man there's nothing wrong in admitting your real life
Nobody wan die
ReplyDeleteWho wan die for this 22nd century on top useless war fuelled by male ego n childishness. When life don dey very interesting these days? Nobody wan die ontop pointless wars again o
DeletePutin I beg make u rest...u don loose war pata pata,u still dey cry again.haba! na wetin
ReplyDeleteLose war u say? Have u been following the news? He has succeeded in annexing eastern Ukraine to Russia through referendum. His economy has grown stronger than before the war started. Pls define lose for me.
DeletePutin may have reclaimed alot of territories.but the truth is,he has been fighting war yet loosing alot of soldiers to the extent,most of his mens are so afraid to fight war right now,even the civilians don't want to go to war any longer,isn't that enough for him to cease?
DeletePutin may have reclaimed alot of territories.but the truth is,he has been fighting war yet loosing alot of soldiers to the extent,most of his mens are so afraid to fight war right now,even the civilians don't want to go to war any longer,isn't that enough for him to cease?
Delete*men*
DeleteWe don full already
ReplyDeleteAbeg make dey no near here o
Nawa for Putin! He doesn't want to accept defeat
ReplyDelete🤣🤣🤣🤣🤣 how the mighty falls.
ReplyDeleteHe should go lick his sores in peace
Make the men enter naija abeg, make our girls do dem wetin no good, I hear say them like rough/violent segx🤣🤣, our girls di able n' capable😁
ReplyDeleteAbeg Russian men dey too violent and aggressive. Not gentleman. And domestic violence cases worst for Russia. We never finish managing the dv for naija
DeleteGod forbid. Russian men no dey fine or romantic. When Italian men or Turkish men dey find asylum for naija then we can talk. Til then👋😂
DeleteDem no wan kpai ni.
ReplyDeleteMake dem no come naija oo, we never belleful abeg
ReplyDelete😂😂😂😂😂 Putin should stop this war already. Or he should lead the war front.
ReplyDeleteSunshine BV