Which guy be Lucky wey sabi this Okpeke? Wahala dey Oh!!!
The babe wey you dey look so nah Esan babe from Edo state for naija.
She say she date person wey dem dey call Lucky and the guy tell am say she no get level as dem scatter, so she waka go village for him matter.
She say if you know an Lucky wey date her make you tell am make e apologise otherwise e go delete from earth.... She give Ultimatum and i no sabi wen she post the Video but the ultimatum suppose don expire...
If you know anybody wey dem dey call Lucky wey just kpai, maybe na him she dey refer to .....
Wetin person no go see these days? So if this video na as e be, she get liver post am for Internet make everybody see? Wetin the Lucky do sef? All these men wey dey break hearts upandan make una take am easy oooh...
E don happen
ReplyDeleteThere is nothing funny about the video; it just shows psychopathy; extreme wickedness! You kill a person just because he insulted you that you are local? And he didn't even lie!
DeleteWahala don jam trouble🤣.Lucky is about to be unlucky
ReplyDeleteUnlucky lucky
ReplyDeleteAhhh! No be small thing oo!! Lucky, if you still dey alive, make you go apologise oo before your name go become sorry.
ReplyDeleteHehe heh, where lucky? You better go ask for forgiveness, before esan juju show you shege
ReplyDeleteLucky don jam agbako
ReplyDeleteI no sure say this video na real cos even witch dey hide kill people but this one come out post video
ReplyDeleteHope lucky will not eventually turn out unlucky
ReplyDeleteBut lucky didn’t lie tho, you’re very local and razz.
ReplyDeleteWhat an unlock lucky.. His parents named him Lucky at birth, he grew up tapped his chest and said he has arrived and afterwards changed his name to nightmare.. sorry unlucky, I'm sorry badluck.
ReplyDelete*unlucky lucky*
DeleteBarbarians. And you wonder why things are the way they are
ReplyDeleteUnlucky Lucky don meet him mate, Lol
DeleteYou get mind snap for shrine kon still post am.. You really local, Lucky no lie
ReplyDeleteBut she went fsr if it's real. But I doubt it's authenticity.. lucky next time don't go this route
ReplyDeleteAbeg make she getat,
ReplyDeleteU wanted him to die for u to be happy!
U ll live forever na ode
Merryment
Only God and some mothers know what some men see and pass through at the hands of some women as wives and girlfriends/lovers. Imagine what the husband (if she gets or choose to marry) of this woman will see and pass through at her hands.
ReplyDeleteA woman who goes to a shrine to lay death curses over boyfriend/lover matter. What would she do over husband matter.
The girl face dey like sacrifice self, juju man no suppose collect payment from her,she look like em gods. Lucky ma no get levels,dey tell person say she ma no get levels. Two bunch of fuuuullls
ReplyDeleteLucky is about to be unlocked
ReplyDelete🙊🙈🙊🙈
ReplyDeleteLucky don jam wetin pass am ooo
ReplyDeleteWahala
ReplyDeleteLuck your own don pafuka😁😁
ReplyDeleteI hope this one is chasing clout cause if this is real and the lucky get craze people for back, them go drag this girl go palace, make she go talk the meaning of this rubbish. there are things you don't joke with. Ishan girl wey nor get sense dey disgrace her tribe.
ReplyDeleteLolzzzz😅😅
ReplyDeleteMy colleague wey him name na Lucky, I go dey look am with side eyes now🤣🤣
Edo girls and native doctors are like 5&6
ReplyDeleteMy people watch this video closely and listen to her statements: poor home training, lack of human life, zero purpose as a youth. But that is not the one you should focus on, this is a typical reason why men don't date girls from the tribe even my Edo friends don't want anything from this particular place. She just disgraced her entire tribe, unfortunate somebody.
ReplyDeleteMy hubby is Esan and he is a perfect gentleman. Say another thing if you don't know what to say about Edo people.
DeleteOrisirisi🙄
ReplyDelete