According to wetin i read, nah that President Buhari mouth piece wey like to stretch mouth debunk things talk am......
Garba say...
'We used to fight the OPEC for more quotas; now, they’ve given us and we aren’t able to meet up. This’s embarrassing. Security agencies are fully involved in stopping this act. I’m hopeful that in the next few days, the office of the National Security Adviser (NSA) will be presenting to the country big men who are promoters of this kind of business as they’re being caught and illegal refineries are being bombed out''.
Make we dey wait for the next few days whether dem go talk anything... We still dey wait for names of Boko haram sponsors, we no see after all the mouth dem make...Abeg abeg abeg....
We dey wait to see.
ReplyDeleteWe dey wait make dem reveal.
ReplyDeleteAll of dem na the same,Dem know themselves.
ReplyDeleteUna go wait tire...who wan reveal who? Dem dey use our head dey play ludo game
ReplyDeleteNa dem dem jareeee nonsense and ingredients 😂😂
ReplyDeleteNa today?
ReplyDeleteWe dey wait, 99 days for the thief I day for owner
ReplyDeleteMay God help us in this country
ReplyDeleteFa fa fa....fowl !!! Them no born them well to reveal names for this country!!! Na dem Dem!!!
ReplyDeleteWe gather dey wait ooo...belike na me dey wait pass self
ReplyDeleteDem Sabi Dem selves
ReplyDeleteBig fat lie. Dem no fit reveal anything. Cylinders without gas
ReplyDelete